See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) (11281 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:18am On Jul 08, 2016 |
Wetin you wan see, like say as u poor reach u fit buy am... Abeg comot for here jare! |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Lordbammy(m): 11:23am On Jul 08, 2016 |
Lolss.. this op is on weed ![]() |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:24am On Jul 08, 2016 |
Am seeing the poor men and women drolling in to see wetin them no fit buy i sight cutehector, humblewise |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:25am On Jul 08, 2016 |
I sight ukpaka more coming |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:27am On Jul 08, 2016 |
Muvacci, francafrank coming in to see wetin him pocket no reach |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:28am On Jul 08, 2016 |
Debosola, sheyilaw3 even you na una kidney una wan use buy the shoe? |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:29am On Jul 08, 2016 |
Negoben hmmm |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by francafrank(f): 11:30am On Jul 08, 2016 |
Poorboy:dream on |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:31am On Jul 08, 2016 |
Onitaja which money u wan take buy am? |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:33am On Jul 08, 2016 |
Bemedels26 wat are u looking for here with your empty bank account |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:36am On Jul 08, 2016 |
Danimighty7 no be poor people thread be this ooo |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Danimighty7(m): 11:38am On Jul 08, 2016 |
We Yoruba folks go price am down Like 3.5 ke shey ko gba 3500 ni |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by ToyotaTufiakwa: 11:38am On Jul 08, 2016 |
Hahahahhahajj Poor boy na me you do shoki ?? The kind thunder wey go fire you, dy collect instruction from Gen. Buratai |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:38am On Jul 08, 2016 |
Cocaineaddict mtcheeew you think say 3.5 million na one wrap of cocaine? |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:39am On Jul 08, 2016 |
Nzeebingz na wa ooo u don chop? |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:41am On Jul 08, 2016 |
Harrysjones hahahahaha |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:44am On Jul 08, 2016 |
Marvelous000 u dey find 3.5 million shoe ? |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:45am On Jul 08, 2016 |
Ayoolataiwo i sight u |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by mizzbouqui(f): 11:48am On Jul 08, 2016 |
Wetin I find reach here sef, sorry I entered the wrong trend it was a mistake *run out of trend* |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:48am On Jul 08, 2016 |
Smellymouth even you sighting the thread |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:49am On Jul 08, 2016 |
Mzkat na your papa house u wan sell buy the shoe? |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Smellymouth: 11:50am On Jul 08, 2016 |
Poorboy:Gerrarahia mehnn ![]() |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:52am On Jul 08, 2016 |
Megadime you think say na to use Mega for moniker be say u fit buy 3.5 million naira shoe... |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by harrysjones(m): 11:52am On Jul 08, 2016 |
nice one bro.. abeg no forget to check my signature bro Poorboy: |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:54am On Jul 08, 2016 |
Smellymouth:na the smell from ur mouth na him u wan take buy 3.5 million shoe... Kwantinu dreaming |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:57am On Jul 08, 2016 |
Jaywatt u don't belong here na 3.5 million shoe no be 3,500 naira |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:58am On Jul 08, 2016 |
Lifo20 i laff u in spanish |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 11:59am On Jul 08, 2016 |
Deenvibe hope u don eat? As u dey find 3.5 million naira shoe |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 12:00pm On Jul 08, 2016 |
Jagugu88li na wa for u oo |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 12:02pm On Jul 08, 2016 |
Amauri, sugarcious it's ok |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 12:06pm On Jul 08, 2016 |
ToyotaTufiakwa:Lol |
| Re: See The Shoe That Cost 3.5 Million(photo) by Poorboy(op): 12:07pm On Jul 08, 2016 |
Omatakins u of very humble background.. 3.5 million naira shoe |
Photo Of Bride And Her 10 Bridemaids In Wrap Dress Without Shoe • Real Wife Stories – Monica Asis – If The Shoe Fits • Which One Looks More Captivating To You: "The Bride" Or "The Shoe"? • 2 • 3 • 4
Microscopic View Of A Vagina(Pu$$¥) • If You’re Sure He’s The Father, Why Fear The Test? • My Beautiful Crazy Girlfriend (pictures Added)

??