₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,274 members, 8,449,502 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 09:47 PM

Toggle theme

I Just Discovered This Section..i Really Wanna Learn How To Write... - Literature - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentLiteratureI Just Discovered This Section..i Really Wanna Learn How To Write... (820 Views)

1 Reply (Go Down)

I Just Discovered This Section..i Really Wanna Learn How To Write... by KvnqPrezo(op): 2:21pm On Sep 03, 2016
Okay my chair man them I hail ooo...
.
As e dey sup I'm here to learn how to be a good writer...dat one no mean say I no go skul oo..
.
Actually I was a science student so no time for literature...una know wetin science student dey face na..
.
I got inspired by some post here...all those post wey dey sweet for body...
.
So I wanna write like that because I gat some stories I need to improve..so that im go dey sweet like tom tom.

And nothing sweet pass when people enjoy wetin you write....
.
Finally I don see say literature section dey Nl because e don tey wey I wan learn how to write sweet things...so that my blog readers go plentiii ...i sabi write oo but I want improve because oyibo say learning never ends...
.
I enjoy smoothvee post die especially the one wey dey him blog www.tinygab.com the recent topic..
,
Any willing teacher to help?? At least just gimme clue I qo learn d rest....
.
My people how Una see am naa...
Re: I Just Discovered This Section..i Really Wanna Learn How To Write... by smoothvee(m): 2:53pm On Sep 03, 2016
KvnqPrezo:
Okay my chair man them I hail ooo...
.
As e dey sup I'm here to learn how to be a good writer...dat one no mean say I no go skul oo..
.
Actually I was a science student so no time for literature...una know wetin science student dey face na..
.
I got inspired by some post here...all those post wey dey sweet for body...
.
So I wanna write like that because I gat some stories I need to improve..so that im go dey sweet like tom tom.

And nothing sweet pass when people enjoy wetin you write....
.
Finally I don see say literature section dey Nl because e don tey wey I wan learn how to write sweet things...so that my blog readers go plentiii ...i sabi write oo but I want improve because oyibo say learning never ends...
.
I enjoy smoothvee post die especially the one wey dey him blog www.tinygab.com the recent topic..
,
Any willing teacher to help?? At least just gimme clue I qo learn d rest....
.
My people how Una see am naa...
lmao! Brotherly thanks for the mention...didnt know you saw the new post. Try google "life of a unizik fine boy nairaland" one of my stories i never finished. probabely ull learn one or two from there. Me im just learningooooo v grin
Re: I Just Discovered This Section..i Really Wanna Learn How To Write... by KvnqPrezo(op): 3:32pm On Sep 03, 2016
smoothvee:
lmao! Brotherly thanks for the mention...didnt know you saw the new post. Try google "life of a unizik fine boy nairaland" one of my stories i never finished. probabely ull learn one or two from there. Me im just learningooooo v grin
I have read it....i saw it when I visit your profile.......
1 Like
Re: I Just Discovered This Section..i Really Wanna Learn How To Write... by KvnqPrezo(op): 3:34pm On Sep 03, 2016
Really loved the way you wrote your post @tinygab

I google tinygab I the tagline I saw was an entertainment blog own..,.you wanted to blog on entertainmenthuh
1 Reply

Nnedi Okorafor To Write Black Panther For MarvelYou Don't Wanna KnowHow To Write A Letter To Apply For Loan In Your Company234

The InauspiciousHaving To Sleep Under The Bed You MadeCaught In The Act (part 1)