Time To Marry My Girlfriend - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Time To Marry My Girlfriend (10130 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:10pm On Sep 08, 2016 |
oboy i dey here they dey browse my girlfriend been dey cook, chail food too sweet, port harcourt girls, i kneel down greet una! as i chop finish, i realised that she is really amazing shredded chicken with fried eggs inside tomatoes sauce with yam
|
| Re: Time To Marry My Girlfriend by saintfellow(m): 4:15pm On Sep 08, 2016 |
Hmmmm nice one from your girlfriend. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by obiorathesubtle: 4:16pm On Sep 08, 2016 |
wetin be this? Look like wetin dem pack salt full.. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:16pm On Sep 08, 2016 |
![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:16pm On Sep 08, 2016 |
saintfellow:my brother as u dey chop chicken, egg go follow then the sauce AM IN LOVE |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:17pm On Sep 08, 2016 |
obiorathesubtle:i blame you yeye |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by chynie: 4:17pm On Sep 08, 2016*. Modified: 5:13pm On Sep 08, 2016 |
So u no dey work? ![]() abi na browsing you go use pay bills ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:19pm On Sep 08, 2016 |
chynie:chai... Must you talk? The heart of man is desperately wicked ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:19pm On Sep 08, 2016 |
My pH girls can cook and fvuck ![]() OP u stay in pH? |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by obiorathesubtle: 4:19pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:The yam be like say e no don.. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by saintfellow(m): 4:20pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:hehehe na xo. Abeg nor break her heart o. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:20pm On Sep 08, 2016 |
TrapHedges:confirm ooo if you get good one marry am quick, yes boss man i dey ph |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Synzu(m): 4:20pm On Sep 08, 2016 |
Seun, is this one part of the 3 million topics you boast of ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:21pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:Lol marry ke? ![]() Na village girl I dey go marry jhor Next 13years |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:24pm On Sep 08, 2016 |
obiorathesubtle: my guys dey even come chill soon, i don pack the remaining , make i hide am before them finish this sweet food
|
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 4:24pm On Sep 08, 2016 |
Sigh! |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:25pm On Sep 08, 2016 |
TrapHedges:guy no be joke, if you catch better Ph girl no worry, life go too sweet you |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:26pm On Sep 08, 2016*. Modified: 5:24pm On Sep 08, 2016 |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by obiorathesubtle: 4:26pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:Lol. Flex.. Some girls dy shy to cook for guy house.. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:28pm On Sep 08, 2016 |
obiorathesubtle:those ones no sabi cook, run for your life |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:30pm On Sep 08, 2016 |
That looks like an offering to the gods only difference, it wasn't cooked long enough |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Davash222(m): 4:31pm On Sep 08, 2016 |
So na because of just yam you wan take marry her ![]() Baba, look beyond that 'yam', you may find tangible reason/s to marry her. Cheers |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:32pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:Lol true bro.. II used to have one.. But I let her go bro ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:33pm On Sep 08, 2016 |
Davash222:chop wen dey burst brain |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:34pm On Sep 08, 2016 |
TrapHedges:better look for another ooo, na PH girls win am oooo, no be all those other people ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:35pm On Sep 08, 2016 |
Ur babe no sabi serve food,this is not neat at all.Looks like yamayama. ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:37pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:Lol ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by IamLEGEND1: 4:51pm On Sep 08, 2016 |
Looks like an oloshoz handwork. She no boil that yam well, that chicken na salt wey full am and e don burn for some sides. PH girl.,hmmmmmm...I hope she didn't sprinkle HIV inside. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:56pm On Sep 08, 2016 |
IamLEGEND1:for your full life you don chop this kind food |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:57pm On Sep 08, 2016 |
prettythicksme:you wen no sabi cook they talk laugh wan kill me |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 5:01pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:Dey there dey eat yamayama wey u dey call food,i sabi cook than ur bae 100% |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by generalbush(m): 5:01pm On Sep 08, 2016 |
My Mom Doesn't Want Me To Marry My Fiancee Because She's 5 Years Older Than Me • My Girlfriend Is A Sex Addict • The Day I Almost Died After Checking My Girlfriend's Phone • 2 • 3 • 4
See Photos That A 17 Year-old Girl Shared That Got People Talking (screenshots) • Guys, Can You Marry A Taller Woman? • See The Yeye Boxer My Girlfriend Bought For Me PHOTOS

yeye



