Time To Marry My Girlfriend - Romance (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Time To Marry My Girlfriend (10103 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:40pm On Sep 08, 2016 |
generalbush:pray for me |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:40pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112:The guy no tell una say e dey engaged now?, abi you no see him girlfriend last nyt?. ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 6:43pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:i wasn't online last night. Engaged? That could be anybody, doesn't stop him from keeping side chick ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:44pm On Sep 08, 2016 |
generalbush:Bishop!, wey dey bash people anyhow. ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:44pm On Sep 08, 2016 |
prettythicksme:you are a very funny person, i swear you always they call yourself MALE but you behave like a woman this one hard EFCC ooo |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:46pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112: And you hear say i want be him side chick.Bush na my boo now, got to be faithful. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:46pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112:asuo27 you dey ph meet up with maxiii him self dey ph, maxiii i no wan meet you you and your crew smh no way, thanks if we meet by chance no wahala |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:47pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq: This one is inconclusive.In Bubu's voice. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:47pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:YESOOOOOO |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:48pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq: I want meet Opobo person. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 6:49pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:Bush ![]() I swear you don humour my day I thought you don't roll with fair guys ?Anyway, wish you guys the best, less than 1month, you don change like 3guys I hope you know gwad ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:52pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112: I am a born against christian.3 guys?, from who and who?. ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 6:52pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:i guess "wont" Did I invite you? Who told you I like hanging out with kalabari person ?Go joor |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 6:53pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:sham on you. Am done qouting you cause you don make me vex with this post Why crew? |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 6:54pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:you know them, don't wanna mention names You know what you're notorious in doing ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:55pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112:Actually *NO* typo. I am not from Kalabari sha!...but i still no want meet Opobo boy. ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:56pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112: these girls aint loyal |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 6:58pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:cause some call us igbo or what? Abi cause of their God giving talents, trust me, you cant resist them Your reasons plz |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:58pm On Sep 08, 2016 |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 6:59pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112:"Notorious". ![]() Hmm!, atleast i'm notorious for something. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 7:00pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:she don't need to be loyal Will you be happy with your kid sis if she's loyal to a broke dude ?Sincere response ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:00pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:I no want me Opobo person. ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:01pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112: na genesis pizza they hungry her, oya asuo27 where u dey for ph? |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:02pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112:I am an Abua girl. and what God given talent do you guys have?, have had an Opobo friend b4. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:02pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:you get btw aloo maxiii and bush to choose, they all love you, make a choice |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:04pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq: Genesis isn't far from my resident. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 7:05pm On Sep 08, 2016 |
asuo27:notorious in dating your e- enemy's ![]() Deny it if you want ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 7:06pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:nah! You got it all wrong buddy, I don't, I don't wish such She knows i don't, just give it a rest |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:06pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112:no be lie, i just see am now na all my enemies she dey friend ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:09pm On Sep 08, 2016 |
Maxi112:Yeah!, you're right. Just as i'm dating you now. deny it. |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 7:10pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:enemies ![]() You know well, they just wanna help her ministry before it get rust ![]() |
| Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 7:11pm On Sep 08, 2016 |
EFCChq:"For there to be a lasting peace there must be war". ![]() |
My Mom Doesn't Want Me To Marry My Fiancee Because She's 5 Years Older Than Me • My Girlfriend Is A Sex Addict • The Day I Almost Died After Checking My Girlfriend's Phone • 2 • 3 • 4
See Photo Of Kokomaster, The Man Who Died While Having Sex With 4 Ladies • Mention One Thing A Guy Must Not Tell His Babe No Matter How Deep The Love Is • Is Height Really Important?


but you behave like a woman
?