₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,155 members, 8,434,405 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 04:11 PM

Toggle theme

When Village People Finally Catch Up With You - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcWhen Village People Finally Catch Up With You (1466 Views)

1 Reply

When Village People Finally Catch Up With You by HtwoOw(op): 9:53pm On Sep 28, 2016
You sent an sms to your friend "Guy bring two AK 47 and 10 bullet when you dey come"

Then you con jam SARS dem con search your phone see the sms

how you go use explain say na AK-47 vodka and 10 Bullet energy drink wey you wan use do party that night na him you dey talk?

Re: When Village People Finally Catch Up With You by Iceberg3: 1:31pm On Oct 02, 2016
Ogogoro monologue grin grin
HtwoOw:
You sent an sms to your friend "Guy bring two AK 47 and 10 bullet when you dey come"
Then you con jam SARS dem con search your phone see the sms
how you go use explain say na AK-47 vodka and 10 Bullet energy drink wey you wan use do party that night na him you dey talk?
Again,Ogogoro monologue
grin grin
1 Reply

First Time I Experienced My Village People Following MeWhen Your Village People Finally Allow You To Graduate!!When You Finally Catch The Dude Who Always Say "Come And Beat Me"234

1 Word For The Owner Of This WheelbarrowRiddles FridayWhat On Earth Are They Saying (photo)