We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers - Crime (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers (41680 Views)
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by captainD567: 3:45pm On Oct 11, 2016 |
Nawa o so you ppl think these ppl here are responsible for the kidnappin hmm i disagree. This one na to show international community say make dem no fear say security dey. They no fit catch those ppl cuz they r highly organized and well sponsored to come after federal person. They know abt marked cash so am sure these ones here na just cover. See them na lukin hungry. Na fresh boys do this tin |
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by no1madman(m): 4:13pm On Oct 11, 2016 |
captainD567:I know. .naija police too dey lie! Bastards! |
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by danxzy: 4:26pm On Oct 11, 2016 |
i have nothing to say about this matter b4 i heard no money was paid but now i heard 80million naira is paid abeg who is fooling who? come to think of have u checked the names? HAUSA PEOPLE hahahahahahahahahahahahahahahahahaha i no trust any tribe for naija again. i think hausa dont engage in such crime but am surprise to see this one hahahah abeg make i go my way
|
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by justmi1: 4:35pm On Oct 11, 2016 |
So they just printed 80m for the kidnappers, after all Na him dey sign am, 80m, our money, contunu... |
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by Generalpapiiii(m): 4:57pm On Oct 11, 2016 |
ikemesit4477:that's one expensive decoy |
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by armadeo(m): 6:02pm On Oct 11, 2016 |
towbaynah:Not a good excuse. Fine they have failed. Not enough of an cause to resort to criminality. What did they even use the money for to buy cars . Abeg thy are greedy simple. |
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by akigbemaru: 9:03pm On Oct 11, 2016 |
Soldiers |
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by chidozieikeji2: 9:41pm On Oct 11, 2016 |
Firstclass fools aboki will always be aboki no matter what |
| Re: We Got N13million As Ransom For Emefiele - Soldiers by KelaAgbara(m): 6:20am On Oct 12, 2016 |
[quote author=1zynnvn post=50101712]sometimes I dey wonder how 9ja police dey catch criminals, if I be criminal them no fit ever catch me.[/quote....oya go thief ] |
Police Nab Kidnappers Who Took Yam, Schnapps, Palm Oil As Ransom • Actress Who Faked Pregnancy To Collect N13million From Boyfriend Flees Into US • I Paid Evans 223,000 Euros As Ransom – Witness Tells Court • 2 • 3 • 4
Stray Bullet Kills DJ At A Burial In Anambra State (Photo) • Suspected Fulanis Kill Plateau Mourners; 120 Killed - Witness, Police Confirm 11 • Student Shot Dead In Unizik(photo)