NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1831) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch B Corps Members House (3122778 Views)
1 2 3 ... 1828 1829 1830 1831 1832 1833 1834 ... 2142 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:40pm On Nov 20, 2016 |
Everybody don dey upload picture now. ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 5:41pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe:Bros wetin koinsign you naaa.... she no fit talk?... abi na u day always dress am... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hanubarbie(f): 5:41pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe:This pic wey I dey see so no be normal normal fine ,Na black American kinda fine n I be wan give u my younger sis but as u don talk say hollamii fine pass u I go do transfer.hehehe |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:42pm On Nov 20, 2016 |
Fabulocity:God forbid No girl will suffer in my hand...and u be girl o fabulocity baby choi! pray mk u no suffer 4 any guy hand o. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ufondunenye(f): 5:44pm On Nov 20, 2016 |
ibroh22:Lolz,hi Ibrooh22, abeg...... ejoo...... biko..... please...... ema binu...... I never wan bring my leg out for this ghostmode,till I know what 2mr holds for me. Tanchu ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:45pm On Nov 20, 2016 |
dipson546:she be my sista fa! leave her alone o |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:48pm On Nov 20, 2016 |
hanubarbie:ur free fa...as far as no babe dey ma neck I go dey relieved o..*Smiling* lol |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hanubarbie(f): 5:52pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe:Babes too much abi...Pele!! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by paris123(f): 5:53pm On Nov 20, 2016 |
dipson546:I shouldn't |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:57pm On Nov 20, 2016 |
hanubarbie:No o! no babe for now! na why I dey fear dis camp pesin dey go fa mk dem no rush pesin there.....my loyalty is only on one babe Not babes! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:03pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe:so u dey always dey when she dey dress abi...? in fact y u say make I leavam?... guy stop that thing ooo... |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:04pm On Nov 20, 2016 |
Chelsea dey vex dis days o..dem won top table fa.. Conte don sabi Chelsea formation die.. |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:04pm On Nov 20, 2016 |
paris123:No not that.... have been thinking that your natural beauty @ your picture on your profile cos I was already falling in love for u fa.!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iAmHelen(f): 6:06pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe:Hehehehe.... I enjoy being a first timer. Lol |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:06pm On Nov 20, 2016 |
dipson546:funny u! yeye boi...u nor dey watch match fa? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:06pm On Nov 20, 2016 |
justifiedcoyy:Your real name, kote ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:08pm On Nov 20, 2016 |
y0rmee:Welucum to our fan club! Introduce yaself sharperly |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:09pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe: ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:09pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe:I hear my name! warapen? |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:10pm On Nov 20, 2016 |
sharliz:I loved him first ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:10pm On Nov 20, 2016 |
carexy:tension kwa? oya come for a hug! deep one! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:10pm On Nov 20, 2016 |
Fabulocity:no be small suffer |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 6:11pm On Nov 20, 2016 |
jessysparkles:Commercial break nka,lolz. Shey u r back now sheeee |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:11pm On Nov 20, 2016 |
iAmHelen:u too..maybe I should attend all churches in lag ma sabi wic church treat first comers wella pass..Lol..the goodies is dope! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:11pm On Nov 20, 2016 |
callmemercy:How I go take introduce masef na? oya, drop money first... so I go fit intro masef wella! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:12pm On Nov 20, 2016 |
ufondunenye:why now,,you too cute now,, let's have fun to reduce the tension now |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Apreel(f): 6:12pm On Nov 20, 2016 |
JohnQueen: |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:12pm On Nov 20, 2016 |
surpriseMe:E bi like u ready for camp pass me sef... Don't worry, I ll run a test so u ll be able to understand d feeling ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Vaabra01(f): 6:12pm On Nov 20, 2016 |
Affordable self contain rooms for let in uyo, Akwa Ibom strictly for corp members. contact 07065830729 |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:13pm On Nov 20, 2016 |
Fabulocity:Hehehe! me sef is tempted to upload my openteeth and dimpled face fa! |
| Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:14pm On Nov 20, 2016 |
y0rmee:u tey come I go yarn u later brb |
NYSC 2018 Batch A Corps Members House • Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members • NYSC 2017 Batch A Corps Members House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 2 guest(s)



