Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,507 members, 7,812,560 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 03:27 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1831) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2543246 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1828) (1829) (1830) (1831) (1832) (1833) (1834) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:40pm On Nov 20, 2016
Everybody don dey upload picture now. grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 5:41pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
No o..she has natural beauty o..the make up is just to look abit different..and na nude make up she dey do so u won't know she's wearing make up sef..

Bros wetin koinsign you naaa.... she no fit talk?... abi na u day always dress am...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hanubarbie(f): 5:41pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
Lol I don enter ham o chai! well that's Me and I no fine lyk dat fa check Hollamie pix na OMG fine boy...every woman's dream boy...as 4 me I just dey okay normal normal...
This pic wey I dey see so no be normal normal fine ,Na black American kinda fine n I be wan give u my younger sis but as u don talk say hollamii fine pass u I go do transfer.hehehe
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:42pm On Nov 20, 2016
Fabulocity:
As in ehn. Girls go suffer for dem hand.
God forbid No girl will suffer in my hand...and u be girl o fabulocity baby choi! pray mk u no suffer 4 any guy hand o.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ufondunenye(f): 5:44pm On Nov 20, 2016
ibroh22:
helloo,,,ufondunenye
Lolz,hi Ibrooh22, abeg...... ejoo...... biko..... please...... ema binu......

I never wan bring my leg out for this ghostmode,till I know what 2mr holds for me.
Tanchu undecided shocked tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:45pm On Nov 20, 2016
dipson546:


Bros wetin koinsign you naaa.... she no fit talk?... abi na u day always dress am...
she be my sista fa! leave her alone o
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:48pm On Nov 20, 2016
hanubarbie:
This pic wey I dey see so no be normal normal fine ,Na black American kinda fine n I be wan give u my younger sis but as u don talk say hollamii fine pass u I go do transfer.hehehe
ur free fa...as far as no babe dey ma neck I go dey relieved o..*Smiling* lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by hanubarbie(f): 5:52pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
ur free fa...as far as no babe dey ma neck I go dey relieved o..*Smiling* lol
Babes too much abi...Pele!!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by paris123(f): 5:53pm On Nov 20, 2016
dipson546:


so you do make up?.... hmmm OK ooooo

I shouldn't
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 5:57pm On Nov 20, 2016
hanubarbie:
Babes too much abi...Pele!!
No o! no babe for now! na why I dey fear dis camp pesin dey go fa mk dem no rush pesin there.....my loyalty is only on one babe Not babes!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:03pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
she be my sista fa! leave her alone o

so u dey always dey when she dey dress abi...? in fact y u say make I leavam?... guy stop that thing ooo...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:04pm On Nov 20, 2016
Chelsea dey vex dis days o..dem won top table fa..
Conte don sabi Chelsea formation die..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 6:04pm On Nov 20, 2016
paris123:


I shouldn't

No not that.... have been thinking that your natural beauty @ your picture on your profile cos I was already falling in love for u fa.!!!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iAmHelen(f): 6:06pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
when u say that awesome I remember d church I attended today they welcome me like king fa dis our youths of today gan self..their ushers no allow me rest fa cos I was a new comer..
Hehehehe.... I enjoy being a first timer. Lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:06pm On Nov 20, 2016
dipson546:


so u dey always dey when she dey dress abi...? in fact y u say make I leavam?... guy stop that thing ooo...
funny u! yeye boi...u nor dey watch match fa?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:06pm On Nov 20, 2016
justifiedcoyy:
Na ma age u wan knw or ma real name

Your real name, kote tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:08pm On Nov 20, 2016
y0rmee:


fourth here fa! tongue
Welucum to our fan club! Introduce yaself sharperly
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:09pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
u sey u dey grave fa...me never reach time yet o


grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:09pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
Looool omo! shots fired! kilode? yormee na handsome dude o money maker always raining fa..I nor fit laff Yormee oooooo WHR u at?


I hear my name! warapen?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:10pm On Nov 20, 2016
sharliz:
lol..y rara ooo
I loved him first tongue
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:10pm On Nov 20, 2016
carexy:
who go run lolz....my y0rmee of life....Na wa fa how tomorrow go b fa. tension grip me here o.

tension kwa? oya come for a hug!

deep one!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:10pm On Nov 20, 2016
Fabulocity:
As in ehn. Girls go suffer for dem hand.
no be small suffer
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Posimii(f): 6:11pm On Nov 20, 2016
jessysparkles:

I went for commercial break
Commercial break nka,lolz. Shey u r back now sheeee
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:11pm On Nov 20, 2016
iAmHelen:
Hehehehe.... I enjoy being a first timer. Lol
u too..maybe I should attend all churches in lag ma sabi wic church treat first comers wella pass..Lol..the goodies is dope!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:11pm On Nov 20, 2016
callmemercy:

Welucum to our fan club! Introduce yaself sharperly

How I go take introduce masef na?

oya, drop money first... so I go fit intro masef wella! cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:12pm On Nov 20, 2016
ufondunenye:

Lolz,hi Ibrooh22, abeg...... ejoo...... biko..... please...... ema binu......

I never wan bring my leg out for this ghostmode,till I know what 2mr holds for me.
Tanchu undecided shocked tongue
why now,,you too cute now,, let's have fun to reduce the tension now
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Apreel(f): 6:12pm On Nov 20, 2016
JohnQueen:
Apreel. Say something you've been busted!
shocked
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by callmemercy(f): 6:12pm On Nov 20, 2016
surpriseMe:
Abi o I just brought an iphone6 today wey I go use for camp fa....don't mind me I still don't understand the feeling fa

E bi like u ready for camp pass me sef...
Don't worry, I ll run a test so u ll be able to understand d feeling cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Vaabra01(f): 6:12pm On Nov 20, 2016
Affordable self contain rooms for let in uyo, Akwa Ibom strictly for corp members. contact 07065830729
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 6:13pm On Nov 20, 2016
Fabulocity:
Everybody don dey upload picture now. grin



Hehehe! me sef is tempted to upload my openteeth and dimpled face fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 6:14pm On Nov 20, 2016
y0rmee:



I hear my name! warapen?
u tey come I go yarn u later brb

(1) (2) (3) ... (1828) (1829) (1830) (1831) (1832) (1833) (1834) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.