Let Us Throw All The Insults Here - Jokes Etc (18) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Let Us Throw All The Insults Here (82697 Views)
1 2 3 ... 15 16 17 18 19 20 21 ... 100 (Go Down)
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:19pm On Dec 22, 2009 |
Gidson u don take your medicine dis morning? |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by 2Angels1: 7:50pm On Dec 22, 2009 |
who won battle me ,try me if you won go early grave because na me be the 2 angels badoski una fit call me kiki |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 8:50pm On Dec 22, 2009 |
dani1luv:you said you are a GOAT ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 8:52pm On Dec 22, 2009 |
studio43:yes sir i take all the dosage, u know say na your sick bed dey next to my own 4 de hospital remember to take ur own oo ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 10:06pm On Dec 22, 2009 |
Una dey share melecine? ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 10:08pm On Dec 22, 2009 |
Person wey hin condition no stable |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:23am On Dec 23, 2009 |
xynerise:we dey the same ward for hospital, after him bed na my own ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:36am On Dec 23, 2009 |
Taah, Take it back, Nor be me and u. You are there alone and im sure u are enjoying your stay there |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:59am On Dec 23, 2009 |
studio43:why u dey lie na, shebi na 2 of us dey browse so for our bed 4 d same ward, u dey with ur lapee 4 ontop ur bed na , i go soon snap u now post am make ppl see ![]() remenber say our morning dosage(drugs) go soon come , but na today dem go discharge me, u na next week, na 4 hospital u go do xmas ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:13am On Dec 23, 2009 |
U chop winch? Warri see me see wahala o. U and who dey hospital? Dem send u? Bad Belle |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 7:24am On Dec 23, 2009 |
studio43:yes i chop witch and u swallow demon, wetin concern warri 4 the matter, abeg nurse e don reach wen una go chain dis guy oo, e b like say the thing wan start o, make him no bite me, because na today i dey commot here ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:30am On Dec 23, 2009 |
*faints* |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Abbeycity4(f): 11:28am On Dec 23, 2009 |
dani1luv:u better repent nw!!! |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13(mod): 11:40am On Dec 23, 2009 |
or you serve in hell |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Abbeycity4(f): 1:34pm On Dec 23, 2009 |
so dani will serve in hell |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:00pm On Dec 23, 2009 |
u dey pity that janitor? |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13(mod): 2:13pm On Dec 23, 2009 |
it's a pity that some don't have good heads in hia ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 2:15pm On Dec 23, 2009 |
*yawns* mehn! shiit dey catch me. . Una well done o |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:19pm On Dec 23, 2009 |
gerraut jor |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13(mod): 2:25pm On Dec 23, 2009 |
The guy dey clean soak away since morning |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 2:32pm On Dec 23, 2009 |
My own better I get closet but you still dey use pit. ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:34pm On Dec 23, 2009 |
liar, ben still dey go sort himself out inside bush, i don catch am before ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13(mod): 2:43pm On Dec 23, 2009 |
no be d same thing we go do? ![]() Xynerio, na me u wan yab this afternoon? Your babe go cry for u if I start ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 2:45pm On Dec 23, 2009 |
You know me na? I no dey slack. |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13(mod): 2:46pm On Dec 23, 2009 |
Tell studio to be our official referee |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:50pm On Dec 23, 2009 |
why u wan bring me in so u go comot your head na? |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13(mod): 2:51pm On Dec 23, 2009 |
It's not what you think ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 2:52pm On Dec 23, 2009 |
I dey ready anytime. |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:54pm On Dec 23, 2009 |
i trust waffy boiz ![]() |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13(mod): 2:56pm On Dec 23, 2009 |
wey dey always yarn trash bah? |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 2:58pm On Dec 23, 2009 |
I aint waffy Bend 10. |
| Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 3:00pm On Dec 23, 2009 |
hey guys, e be like say una wan battle, xynerie vs ben-10 ![]() oya na, let the battle begin ben 10 oya start ![]() |
Applicant Insults Prospective Interviewer On Road, Meets Him At The Interview • Lets Throw The Insults Here {part 3} • Let Us Throw All The Insults Here Part 2 • 2 • 3 • 4
Laffzzzzzzzz • See What Happens When A Calaba Girl Visits You. (pix So Funny) • Most Hilarious Insult U Have Ever Heard



