Football (+Other Sports) Betting Season 10 - Business (2688) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+Other Sports) Betting Season 10 (4256908 Views)
1 2 3 ... 2685 2686 2687 2688 2689 2690 2691 ... 3000 (Go Down)
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 6:46pm On Dec 29, 2016 |
Gangster1ms: just give me ordinary confam 10 odds...i go just send the number asap give u ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 6:47pm On Dec 29, 2016 |
Gangster1ms: just give me ordinary confam 10 odds...i go just send the number asap give u |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Gangster1ms: 6:58pm On Dec 29, 2016 |
drmikeadams:Na wetin u tell that other guy |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 7:04pm On Dec 29, 2016 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 7:05pm On Dec 29, 2016 |
to cast person slip just dey hungry me dis nite ![]() |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by PLANETOFBETS1: 7:07pm On Dec 29, 2016 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drake49(m): 7:08pm On Dec 29, 2016 |
hammer2010:the person wey send you come ennnnn, go back and tell am say u nor see us. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 7:11pm On Dec 29, 2016 |
drmikeadams:I don write them tire,wetin dem dey yarn me no sweet for ear at all,they said they did not receive the money meanwhile I called interswitch and they showed me evidence that the transaction was successful, quickteller themselves don show bonanzawin evidence say d money go thru,the ediots still dey deny,dunno whatelse to do o,abeg show me the way |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 7:15pm On Dec 29, 2016 |
fabiano09:...u fit still give them time..na only email dem get..the mumu company no get phone numbeer and address.... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by overdrive(m): 7:16pm On Dec 29, 2016 |
fabiano09:Since 20/12/2016 they still hold my #500 saying I shld go complain to my bank.they want d whole world to know say I dey do biz with Alabi. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by DancingSkeleton(m): 7:17pm On Dec 29, 2016 |
overdrive:bet9ja dey own me since ages |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by djlaqua91(m): 7:17pm On Dec 29, 2016 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Herdeoye(m): 7:35pm On Dec 29, 2016 |
Getting ready for inplay |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by andycoal40(m): 7:45pm On Dec 29, 2016 |
Olutola88:almost!! |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Gangster1ms: 7:46pm On Dec 29, 2016 |
drmikeadams:I don forget the moniker.. but u promised the guy and he gave u 10odds but 1 cast am. Comon to give him the smaller one u no gree |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 7:50pm On Dec 29, 2016 |
pls apart from live score,azscore and flash score is there another site from where I can check livescore? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by sunday478(m): 7:51pm On Dec 29, 2016 |
Itzmax:livelivelive |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by redtosine(m): 7:53pm On Dec 29, 2016 |
Itzmax:bescore.com |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by DancingSkeleton(m): 7:53pm On Dec 29, 2016 |
Itzmax:if cant find ur match from eother of d sites u stated . Just know the match was postponed |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by ajbf: 7:55pm On Dec 29, 2016 |
overdrive:Lol, and you dont want the whole world that you dey do business with Alabi. Dey wan expose your yansi to the world. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Arnoldo(m): 7:59pm On Dec 29, 2016 |
its been over 24hrs nd bet9ja has refused to credit my acct.. i swear i no go cancel dat withdrawal request..them wan make i use d money play. |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by charlesdavis(m): 8:02pm On Dec 29, 2016 |
Arnoldo:Wait for 3 working days |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by pushking(m): 8:03pm On Dec 29, 2016 |
I just dey observe chill for next year and the people wey dey mountain dey fortify u know dem na |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 8:03pm On Dec 29, 2016 |
Gangster1ms:..no worry give me 10 odds ..i believe u die ..i go giv u no worry.. very tight poossy |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 8:05pm On Dec 29, 2016 |
any bory knw weytin happen to the rio ave vs padroense u19 match? |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by sunday478(m): 8:09pm On Dec 29, 2016 |
drmikeadams:they won 2:1 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Gangster1ms: 8:11pm On Dec 29, 2016 |
drmikeadams: i dey come... |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Tnot(m): 8:12pm On Dec 29, 2016 |
Itzmax:Sofascore |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by spacks(m): 8:13pm On Dec 29, 2016 |
drmikeadams:aves win 2 :1 |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by spacks(m): 8:16pm On Dec 29, 2016 |
sunday478:its like they postponed this match buxton vs grantham town. e no de azscore again |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by spacks(m): 8:16pm On Dec 29, 2016 |
sunday478:its like they postponed this match buxton vs grantham town. e no de azscore again.. and na last match for 10eola game |
| Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Nobody: 8:17pm On Dec 29, 2016 |
Bet9ja cash out na scam ....which 1 b cash out unavailable |
Football (+Other Sports) Betting Season 12 • Football (+Other Sports) Betting Season 11 Cont'd • Football (+Other Sports) Betting Season 11 • 2 • 3 • 4
Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • What To Do To Make Money Online? • Football (+Other Sports) Betting Season 11
Viewing this topic: 2 guest(s)

