Me Sef Go Marry This Year Oh - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Me Sef Go Marry This Year Oh (2427 Views)
| Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:44pm On Mar 03, 2017 |
Where the baes @ |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 5:50pm On Mar 03, 2017 |
come to Aro Abeokuta and make your choice |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 5:50pm On Mar 03, 2017 |
you get 18m to marry ![]() |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:53pm On Mar 03, 2017 |
I get 18k optional1: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:53pm On Mar 03, 2017 |
Na there ur papa meet ur mama skillful01: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 5:54pm On Mar 03, 2017 |
REIIGN i sight thee |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 5:55pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris:. Nope. Just take the advice. "COME TO ARO" |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:56pm On Mar 03, 2017 |
See ur head like bicycle seat skillful01: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 5:57pm On Mar 03, 2017 |
Make una two go book hotel and fvck abeg L0velyn: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 5:58pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris:. Proud to be a [/]Igbo[b/] |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 5:59pm On Mar 03, 2017 |
L0velyn:why shining those brown teeth ![]() |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 6:01pm On Mar 03, 2017 |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:01pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris:e never reach get 18m u go see bae to marry plenty self. |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by REIIGN(m): 6:01pm On Mar 03, 2017 |
L0velyn:Girlie O! |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 6:02pm On Mar 03, 2017 |
L0velyn:wee u knowing me add 18 million to my account or who your knowing EPP ![]() |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:02pm On Mar 03, 2017 |
See ur mouth like catapult... Wan make i turn to armed robber optional1: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 6:03pm On Mar 03, 2017 |
REIIGN:you af disappear in my lyf who is the new mami |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by sinaj(f): 6:03pm On Mar 03, 2017 |
How far Jude nd him engagement sef Feb. don pass o! Him no upload pics |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:03pm On Mar 03, 2017 |
I weak for your matter,abeg who get the picture of the boy inside carton skillful01: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 6:03pm On Mar 03, 2017 |
ruggedised:hv fun man! |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:04pm On Mar 03, 2017 |
You no deh marry old woman sinaj: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by REIIGN(m): 6:05pm On Mar 03, 2017 |
L0velyn:Lol, I'm always with you baybee.. ![]() My schedule's been crazy lately. We get yarnings tonight o ![]() |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Nobody: 6:08pm On Mar 03, 2017 |
REIIGN:thought there was a new chick.... ayaf miss you you gonna hit me up on the phone when you ready |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:12pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris:na u wan marry na d only option na to carry gun go stand for road. |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:15pm On Mar 03, 2017 |
sinaj:lol person wey don create thread since afternoon abt the stuff u still dey wait.... Jude go soon marry oh the bae don dey wear d ring for two weeks now. |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:16pm On Mar 03, 2017 |
Na u i go first start with.. optional1: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by optional1(f): 6:20pm On Mar 03, 2017 |
coolestchris:lol wey lala and mind dey nd ur frnd jude na me u see...... U don enter one chance be dat cos na me go even rob u of ur 18k. |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by sinaj(f): 6:26pm On Mar 03, 2017 |
optional1:abeg make him dey update us abt d wedding o! I go love chop him rice ![]() |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by coolestchris(op): 6:30pm On Mar 03, 2017 |
U use style fine optional1: |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by REIIGN(m): 7:01pm On Mar 03, 2017 |
L0velyn:Missed you scarra ![]() Sure thing, I will. ![]() |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by Aniker(f): 7:07pm On Mar 03, 2017 |
Everybody getting married and am still out here single ![]() |
| Re: Me Sef Go Marry This Year Oh by deathstroke(m): 7:47pm On Mar 03, 2017 |
Aniker:Let's change it now ![]() |
OMG!!!! Guys Will You Marry This Girl See Picture • Hint For Ladies Who Want To Marry This Year But Have No Serious Relationship Yet • 2 • 3 • 4
The Vatican Press Release On Prayer Like Moan During Sex • She's Sexy • Nigerian Woman Confronts Husband’s Side-chick On Whatsapp & It’s Messy (screensh

who is the new mami 

