If I Get Money Eh?!!! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › If I Get Money Eh?!!! (996 Views)
| If I Get Money Eh?!!! by mespusinglez(op): 1:18pm On Mar 05, 2017 |
*If I Get Money Eh?!!! I will Be King Solomon II *And If I Also Get Get Money Eh?!!!...I Go Marry 50 Wives And I Go Make Sure Say 30 Of Them Na From Abroad! . . . . So What's will you do if you get money eh?!!! |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by falconey(m): 1:19pm On Mar 05, 2017 |
which one you dey ask self the bad things wey I go do or good? |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by 2dice01: 1:23pm On Mar 05, 2017 |
as i get money eh i go sign c.ronaldo come enyimba sharply |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by mespusinglez(op): 1:29pm On Mar 05, 2017 |
falconey:all the above |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by mespusinglez(op): 1:30pm On Mar 05, 2017 |
2dice01:Na even Eyimba self you want |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by casttlebarbz(m): 1:32pm On Mar 05, 2017 |
i go relocate go dubai.. |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by youngberry001(m): 2:35pm On Mar 05, 2017 |
mespusinglez:i would gather dem all nd burn den shikena,,,,,,! |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by Outofsync(m): 2:39pm On Mar 05, 2017 |
I'll build science and technological hubs throughout the country where enterprising young scientists can rub minds and move this nation forward ![]() ![]() It is particular stupidity to move to a foreign country when you're rich. Infact, it's a pauper mentality. Dangote is the richest in africa and he hasn't even relocated to the carribeans, talkless overseas ![]() ![]() |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by 2dice01: 3:29pm On Mar 05, 2017 |
mespusinglez:yes now i want to improve my football |
| Re: If I Get Money Eh?!!! by mespusinglez(op): 12:52am On Mar 06, 2017 |
2dice01:oh I See!!!........so Na you be the owner of Eyimba? |
girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? • "My Brother Told Me To Have Sex & Get Money" - Lady Flaunts Dollars, iPhone 8 • Female Corpers Can Cheat Eh (guys share your stories) • 2 • 3 • 4
Can Friends Have Sex And Still Keep It At That Friendship Level? • Adam And Eve Esque Pre-wedding Photos • Nursing Student Who Her Lecturer Impregnated Gives Birth
