Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO - Romance (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO (36579 Views)
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by gboroko: 2:17pm On Mar 07, 2017 |
Lefulefu&Queen+dextology PART 1 |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 2:25pm On Mar 07, 2017 |
gboroko: |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 2:47pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:Which movie is that? ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 2:59pm On Mar 07, 2017 |
Dextology:gboroko and sons production ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:09pm On Mar 07, 2017 |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by gboroko: 3:12pm On Mar 07, 2017 |
lefulefu:wey d remainin actress 4 d movie now....queen&bumbae. |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:16pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:no be u be the producer of the film.na u suppose know their whereabouts na ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by gboroko: 3:25pm On Mar 07, 2017 |
lefulefu:u&dextology don go ooff script, una don kidnap dem both.....dey r nowhr to b found. U guys r both in charge of d movie now, we wey dey read d thread dey feel una, RIDE ON!!!!. @dextology, wc part of d 9ja r u from, u dey dull.... |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:27pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:this guy ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:41pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:Chai, na me you give this kind upper cut? my eyes de on a bigger prize that's why I no wan spoil my show. ![]() Even lefulefu fit confirm am |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:43pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:As producer and director of the movie you suppose know where you casts de na. ![]() Make we send search party ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:43pm On Mar 07, 2017 |
Dextology:abi u collect the parole wey im dey eye? ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:50pm On Mar 07, 2017 |
lefulefu:Hehehe , I no fit try am naGboroko, come tell us the person wey i collect from your hand. ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 3:55pm On Mar 07, 2017 |
Dextology:gboroko we are waiting oo ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by gboroko: 3:55pm On Mar 07, 2017 |
lefulefu:no get parole here, free lancer, only me waka cme. Jst bin dey go tru dt ashawo post, wey dey proud of wetin hin dey do, as I dey read ppl's comment na hin I c d season film wey una dey shoot, na so d film dey sweet ma belle until dextology say e no fit snitch cos say u na hin boss. Na tru? Dextology much respect! |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by gboroko: 3:57pm On Mar 07, 2017 |
lefulefu:wakaY!!! Him no collect nada! Even if he collect.....na me loose guard b dt, no crime in dt |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 4:02pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:Thanks boss, the film still continue sha. But I know se you get prize wey you de eye for here. gboroko:If you loose guard and she fall for me, I go carry go. No time ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 4:07pm On Mar 07, 2017 |
No daizylove:get out who need ur preaching here.ur type are worst .see this masturbator oo |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by gboroko: 4:07pm On Mar 07, 2017 |
Dextology:if lefulefu sef loose guard sef...chop hin eye! ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by YoungBlackRico(m): 4:12pm On Mar 07, 2017 |
[color=#CC6600]fuckboys ewerywhere [/color][color=#848b79]©YBR[/color] |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 4:16pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:hehe nothin does u .anyway if to say Dextology carry ur parole na me personally for carry her come give u back ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 4:27pm On Mar 07, 2017 |
YoungBlackRico:which one come be fukboys? u wey carry name of pornster ![]()
|
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 4:32pm On Mar 07, 2017 |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 4:34pm On Mar 07, 2017 |
Dextology:we cant fight cos of babe na .we be paddies ![]() |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 4:42pm On Mar 07, 2017 |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by gboroko: 4:44pm On Mar 07, 2017 |
YoungBlackRico:guy, am suspectin brain tumor. U nid 2 c a doc asap! |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by princeemmma(m): 6:26pm On Mar 07, 2017 |
i have nothing to say, but i vividly know that, this is why thunder fire some people
|
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by AshawoGirl(op): 6:36pm On Mar 07, 2017 |
lefulefu:Lefulefu howa u? |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 6:38pm On Mar 07, 2017 |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by YoungBlackRico(m): 7:08pm On Mar 07, 2017 |
gboroko:[color=#CC6600]Dude fuck_off. And when you get there, fuck_off from there too. Then fuck_off some more. Keep fucking off 'till you get back here, then fuck_off again [/color][color=#848b79]©YBR[/color] |
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by YoungBlackRico(m): 7:18pm On Mar 07, 2017 |
lefulefu:[color=#CC6600]is like your brain is paining you.... u no know say na u and dex i been dey refer to abi[/color][color=#848b79]©YBR[/color]
|
| Re: Is my Ashawo friend beautiful ? PHOTO by Nobody: 7:24pm On Mar 07, 2017 |
YoungBlackRico:take dat one
|
My Ashawo journey. • Beautiful Photo Of New Couple And Their Bridal Squad • How To Hypnotise Your Man Forever ( Ashawo And Hausa Women Secret Revealed ) • 2 • 3 • 4
10 Mistakes Men Make With Women (for Men Only) • Please Any Help On How To Enlarge The Penis (mine Is So Small & No Girl Wants Me • Girl Beaten And Stripped Naked For Sleeping With Her Friend's Boyfriend (PHOTOS)

[/color]
u wey carry name of pornster 
[/color]