Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This (12203 Views)
| Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:22pm On Mar 19, 2017 |
abeg wetin we go call this one?
|
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Virginkpekus(f): 4:25pm On Mar 19, 2017 |
Lol |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by QueenSuccubus(f): 4:27pm On Mar 19, 2017*. Modified: 5:04pm On Mar 19, 2017 |
![]() She knew ur a perv asking her to take picture while in the shower |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Nobody: 4:28pm On Mar 19, 2017 |
hahahaha, na so |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Nobody: 4:28pm On Mar 19, 2017 |
your head no correct, for mentioning Ibadan girls |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Cutehector(m): 4:30pm On Mar 19, 2017 |
UniQuegrACE:na una na.. She dey represent |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:30pm On Mar 19, 2017 |
UniQuegrACE:You be Ibadan girl? sorry I no know before. |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by FunkyMetahuman: 4:30pm On Mar 19, 2017 |
She is obviously from aba Made in aba Local aba girls She wan show you that her uncle wey dey ragos get nice bathroom |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:31pm On Mar 19, 2017 |
FunkyMetahuman:na Ibadan girl...this is someone I know very well |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Nobody: 4:32pm On Mar 19, 2017 |
hungrynigerian:now that you've known, kindly modify |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Nobody: 4:32pm On Mar 19, 2017 |
u ask for her to snap pix while she"s in the shower and she come snap am.wich one u dey complain again? ...besides ...ibadan babes na correct babes dem be. |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:34pm On Mar 19, 2017 |
lefulefu:lefulefu you no go leave me alone? |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:35pm On Mar 19, 2017 |
UniQuegrACE:No vex but she be your fellow Ibadan girl..i can give you her number to advise her make she no dey fall una hand. |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by sinistermind(m): 4:36pm On Mar 19, 2017 |
To tell you that she jasi too |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Nobody: 4:37pm On Mar 19, 2017 |
|
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:39pm On Mar 19, 2017 |
lefulefu:where is your state of origin? |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Nobody: 4:40pm On Mar 19, 2017 |
hungrynigerian:i be edo guy ![]() |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by FunkyMetahuman: 4:40pm On Mar 19, 2017 |
hungrynigerian:proof? |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Jetleeee: 4:42pm On Mar 19, 2017 |
And you had to create a thread about it? Maaan una get plenty idiots for this una romance section sha. Chai! |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by reyscrub(m): 4:42pm On Mar 19, 2017 |
She want make you know sey she be omo baba olowo in estate |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:43pm On Mar 19, 2017 |
lefulefu:No wonder...Be careful |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:44pm On Mar 19, 2017 |
Jetleeee:who you dey call idiot? watch your mouth |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Tazdroid(m): 4:56pm On Mar 19, 2017 |
Is this an excuse to make a jest of Ibadan girls or what? This is just wrong op and you know it, no argument about it ![]() |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 4:57pm On Mar 19, 2017 |
Tazdroid:I am not making jest of anybody...just sharing my experience here |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by mikejegede(m): 5:02pm On Mar 19, 2017 |
wtf..lmao...wetin be this!; |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Vikkiboi(m): 5:05pm On Mar 19, 2017 |
UniQuegrACE:I concur. his head aint... I hate it when people talk trash about my City |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by hungrynigerian(op): 5:17pm On Mar 19, 2017 |
Vikkiboi:stop taking it personal bro |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Zdoh(m): 5:21pm On Mar 19, 2017 |
Atleast,she trying to proof to you that she dey bath clean unlike them flatyno girl |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by Zdoh(m): 5:21pm On Mar 19, 2017 |
Atleast,she trying to proof to you that she dey bath clean unlike them flatyno girl #Ibwerock |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by emi14: 6:06pm On Mar 19, 2017 |
Zdoh:You find the best modern buildings in south East villages. |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by dreamwords: 6:07pm On Mar 19, 2017 |
![]() Dirty smelling ibadan girls, black as charcoal, bleached their soul but forgot to bleach their dna . Different colours on one skin |
| Re: Ibadan Girls Why? I Asked For A Pic And She Sent Me This by YoungBlackRico(m): 7:14pm On Mar 19, 2017 |
hungrynigerian:[color=#CC6600]Dude you re dumb...[/color] [color=#848b79]©YBR[/color] |
She Sent Me This After We Had Sex • Girl Replies A Guy On Facebook After 5 Years After She Saw A Pic Of Him In US • A Lady's Response To A Guy Who Sent Her A Pic Of His Genitals • 2 • 3 • 4
If The Devil Sees You Are Doing Well He Will Give You A Girlfriend • Physically Unattractive People Should Not Procreate • Rate My Pictures
abeg wetin we go call this one?
...besides ...ibadan babes na correct babes dem be.