Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... - Romance (38) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... (131777 Views)
1 2 3 ... 35 36 37 38 39 40 41 ... 78 Reply (Go Down)
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 11:54am On Apr 21, 2017 |
Saintsammurai:why una so dey obsessed about z.arzar? babe never even show una her pics or upload any for dp but na so una dey jump like praying mantis for her matter.abi no be wetin even cause dat E- war for the other thread? wat of if she come show una pics nko? me ayam not understanding oo . |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 11:54am On Apr 21, 2017 |
Smellymouth:We're PlayPlayKuPlaying you'll understand if you know a bit of Yoruba |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 11:56am On Apr 21, 2017 |
XIIX:She no blur am o jude ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 11:58am On Apr 21, 2017 |
XIIX:na so you dey mention time wey you go run phiaaan
|
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by joey150(m): 11:58am On Apr 21, 2017 |
refiner:Very pretty you then. Good morning ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:02pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:Anyway like anyhow abi You go be economist, cos e be like say you fit "manage" well well ![]()
|
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:03pm On Apr 21, 2017 |
dacovajnr:Bumbae1 gather hips,she get flat tummy plus ukwu .....tell me which man eye no go turn except if the man is gay ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:06pm On Apr 21, 2017 |
FelixFelicis:manage ogini? she"s very far far frm managable.na wa for u bros ![]() that babe is attractive.abi ladies with hips no dey move u? |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:07pm On Apr 21, 2017 |
dacovajnr:lol, big wide lips ain't my thing now, I fit manage bumbae sha but I go dey take pillow cover her face when I wan gbensh ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:08pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:Don't worry you'll soon add her to your tagging list ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:09pm On Apr 21, 2017 |
FelixFelicis:guy i like her face.very natural and attractive.e be like jude don influence u . |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:10pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:Only during doggy will she move me, I don't like a "not so pretty" face ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:11pm On Apr 21, 2017 |
FelixFelicis:lol no thanks ![]()
|
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by StarBukola(f): 12:12pm On Apr 21, 2017 |
Me with my messed up hair, pls no abuse me oooooooo
|
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:13pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:lol for wia? Did you see her previous DPs? And did you see the picture she uploaded last night, men the face be like I wanna puke. She needs a permanent makeup to be attractive in the face jare Jude na destructive critic I'm still constructive now |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:13pm On Apr 21, 2017 |
FelixFelicis:u don see beyouncy without makeup b4? ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:15pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:yes I've seen her and she looks nothing like bum at all ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:15pm On Apr 21, 2017 |
StarBukola:innocent |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:15pm On Apr 21, 2017 |
Prettythicksmi:Didn't see it joor |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:16pm On Apr 21, 2017 |
FelixFelicis:she gather likes ...though i no see d pix.but i love the new one wey she don put on her dp though ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:18pm On Apr 21, 2017 |
FelixFelicis:i said without makeup my guy ![]() if u see her u wont recorgnize her ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:18pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:U making dat houseboy too relevant lol ( not the only one who uploaded but yet typing my name up n down ) Y u dey even reply am seff .. cant u see everyone knows his trying way too hard Everyday he ass licks new characters trying to be them .. his reaching n his hands r short . Today his asslicking jude wey no even send am lol he just not aware his time dey come .. he should enjoy the fame his searching for so bad will end him ... constructive criticism |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Leriebloom(f): 12:19pm On Apr 21, 2017 |
Chelseafan1:Okay, nice. I will download it |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by FelixFelicis(m): 12:21pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:Well so much for Beyonce. These naija girls no dey try at all. If e make sense why she later comot am? ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:21pm On Apr 21, 2017 |
Bumbae1:na wao the way some of we guys dey act ![]() |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:23pm On Apr 21, 2017 |
FelixFelicis:make some of una no troll their pixs dats why |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Venom247: 12:24pm On Apr 21, 2017 |
Bumbae1:Will you die if you take out time to read and punctuate your comments before clicking the summit button? Reading your comment most times give me headache!! |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:24pm On Apr 21, 2017 |
Fadedjeans:Your natural hair's poppin'. Your eyebrows are natural too, no drawing. #teamnatural StarBukola:StarBukola, you look so cute. |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:25pm On Apr 21, 2017 |
lefulefu:Well his 18 what do u expect ... thought he was a bit mature when i saw him chatting to zarzar ... but na fake ass kid .. but des days his trying way too hard .. watch tomorrow he will lick another ass his becoming romanceland top ass licker yet not relevant ... Circus clown guy no even worth to dey waste calories .. ... he shud go n do his research wella his a crayfish in sea of sharks |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by pizzylee(m): 12:25pm On Apr 21, 2017 |
talking -99.98% ......pics,- 0.2% |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Nobody: 12:25pm On Apr 21, 2017 |
Venom247:Lol i know its a bad habit Aslong as u understand small |
| Re: Ladies...let's Share Our No Make Up Picx... by Smellymouth: 12:27pm On Apr 21, 2017 |
TSOM:Hahahahaha.. Boss, I am a united fan and I am sure of two titles this season. But I see barca going trophyless this season..Lol.. Mourning Uefalona exit? Isn't it strange how on earth can a team with messi, Nymar & Suarez not score a single goal?? Juve have been top class for the last 3 seasons. Very unlucky to lose to Bayern in last season's quarterfinal and matched Barca for 75 minutes in the 2015 final. Juve must fancy their chances this year. Monaco look quite handy but Real Madrid plus biased ref with Uefa's support look the most dangerous. I tip Juve to win this year's UCL trophy tho. But it was fun watching barca lose sha.. ![]() |
Nigerians Share Unclad Pictures Of Naomi Cambell After Blasting A Stripper. PICX • Nairalanders How Is My NO MAKE-UP Profile Photo? • There Is Difference Between Olosho, Runs Girl & Ashawo.. Picx Added • 2 • 3 • 4
Pictures From Nairaland Get Together Party • 13-Year-Old Russian Girl Pregnant For Her 10-Year-Old Boyfriend (Photos) • How To Maintain And Control A Woman
.
you'll understand if you know a bit of Yoruba

phiaaan
