Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture (4584 Views)
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Nobody: 9:15pm On Apr 27, 2017 |
Smellymouth:Hahahahahaha baba you don kill me with laughter @gulder ultimate search E get where search dey reach wey man go give up. This generation wey we find ourselves no funny at all. Them girls only want niggas working with shell and NNpC. Niggas wey don get mansion for banana island and all that. Dem forget say our pap marry our mama with just pairs of trousers and Afro hairs My brother, the search is on sha |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Nobody: 9:19pm On Apr 27, 2017 |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Smellymouth: 9:22pm On Apr 27, 2017 |
Jacksparr0w127:Hahaaha.. Baba, I be confam Omo-ita. Any babe wen nor fara bale, na for me to Chioma Ajunwa ooo!! Ko sere no Moscow.. ![]() As we nor get mansion for Banana island or for Ikoyi, na to settle down for the well mannered and cool headed ones na.. Make dem continue to dey slay until boiz go slay dem.. PepperDemGang oshi.. ![]() |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by coolestchris2(op): 9:32pm On Apr 27, 2017 |
NotOfThis:u taught I don't know ryt |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Nobody: 9:36pm On Apr 27, 2017 |
coolestchris2: ![]() |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by TrapHedges(m): 9:40pm On Apr 27, 2017 |
Safiaa:be here fronting.. Nowadays graduated with whatsoever but be rich dont no body cares about class n grade shlt no more.. Even with your first class u can still be jobless |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Safiaa(f): 9:45pm On Apr 27, 2017 |
K TrapHedges: |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by TrapHedges(m): 9:49pm On Apr 27, 2017 |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Safiaa(f): 9:51pm On Apr 27, 2017 |
K TrapHedges: |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Miner13: 10:09pm On Apr 27, 2017 |
Safiaa:heartrob nd confidant to liar Muhammed |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Uchesis: 10:11pm On Apr 27, 2017 |
coolestchris2:Bros y u dey fall benites hand naa? We uniben grads no dey behave like dis o |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Miner13: 10:17pm On Apr 27, 2017 |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Nobody: 10:38pm On Apr 27, 2017 |
coolestchris2:I wasn't sure what to think. Miner13:Do you find amusement in others' pain? |
| Re: Ladies Come And See My 2010 Uniben Matriculation Picture by Miner13: 10:49pm On Apr 27, 2017 |
NotOfThis:Do you have pain/s well I don't know. Like you know everything, maybe you'll also know this "Hisperception, Herperception" and if you don't find out |
Ladies Come & See Your Mate Shooting Her Shot On Twitter (PG) • Ladies Come In Oo, Man's Hot!!! Pics • Ladies Come In Here And See This ( Image ) • 2 • 3 • 4
Girls:What Kind Of Hairstyle Do You Find Attractive On A Guy? • See How I Was F**cked By Our Car Driver • Vaseline Crew I Got Something Special For You
Religion ti take over.. Lol
