39yo Next French President Incredible Love Story With 64yo Former Teacher PICS - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › 39yo Next French President Incredible Love Story With 64yo Former Teacher PICS (4795 Views)
| Re: 39yo Next French President Incredible Love Story With 64yo Former Teacher PICS by Zaki500(m): 9:58pm On May 15, 2017 |
lefulefu:Hehehehe... Those girls? Na so lecturer go keep you (broke guy) waiting for him office for 5 hours but when any 16yo year one hot girl just come in and touch him bald hair, him go just lose control come chase you comot for the office too... |
| Re: 39yo Next French President Incredible Love Story With 64yo Former Teacher PICS by Nobody: 12:13am On May 16, 2017 |
Zaki500:exactly my bro! .e be like u don experience am wella .back then for school there was this lecturer we nickname as deadbody cos the man get badskin complexion and na so he dirty ehn .and this lecturer like girls ehn.we hear say the man na bl0wjob he dey prefer .a person as dirty as dat some babes go fit still suck im pingolo .my brother these campus babes wey dey do lecturer runz dey try oooo . |
| Re: 39yo Next French President Incredible Love Story With 64yo Former Teacher PICS by Babacele: 2:46am On May 16, 2017 |
Zaki500:ooh thanks....didn't even write it well . |
| Re: 39yo Next French President Incredible Love Story With 64yo Former Teacher PICS by Zaki500(m): 12:28pm On May 25, 2017 |
lefulefu:Lolzzz... True |
My Love Story With My School Mum … (18+) • "He Saw My Picture And Slid Into My DM” – Instagram User Shares Love Story • The Tragic Love Story Of A Lawyer And Truck Driver • 2 • 3 • 4
It's Sunday And I'm Home And Chilling - Photos • Which Of These Sex Dolls Is Your Spec? • Xenophobia In South Africa And Slay Queens Are Slaying
...though in naija many campus babes date their lecturers.Abdul karim''s song mister lecturer comes to mind 