A Legend "*nwa Amaikpe* - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › A Legend "*nwa Amaikpe* (802 Views)
| A Legend "*nwa Amaikpe* by Viccctor(op): 11:38am On Jun 23, 2017 |
No too much info.. Especially wen u r chopping ban |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Lastking147(m): 11:48am On Jun 23, 2017 |
Tell us more Op ![]() I been hear say s(he) escape from yabaLeft |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Viccctor(op): 12:15pm On Jun 23, 2017 |
D guy na rare specie... Yabaleft..cant handle |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Dynamite02: 12:40pm On Jun 23, 2017 |
Lol....NL dey shack the guy like pikin wey get new toy |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by NevetsIbot(m): 2:31pm On Jun 23, 2017 |
Dem don ban am? ![]() |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Smellyfingers(m): 3:16pm On Jun 23, 2017 |
I miss with his bad comment |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Homeboiy: 3:26pm On Jun 23, 2017 |
D guy ban go end on December 14 2017 |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by adaksbullet: 4:24pm On Jun 23, 2017 |
Lastking147:com bus, while we u be lastking419 wen I'm no yet fufill mine heaven send msg that i shall be queen elisabet king? ![]() |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Lastking147(m): 7:07pm On Jun 23, 2017 |
adaksbullet:Lool to be honest I no understand you rara ![]() |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Victornezzar: 7:09pm On Jun 23, 2017 |
check out he's behind dat nwaobinkita monicker or nwanimo |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Viccctor(op): 8:38pm On Jun 23, 2017 |
Victornezzar:dat guy no wan giv up... Mek dem jus mek am moderator..at once... Na dat. WHO E EPP. Comment rili pain person pass |
| Re: A Legend "*nwa Amaikpe* by Victornezzar: 8:39pm On Jun 23, 2017 |
Viccctor:As in ehn he could av just ignored dat thread |
A Legend Has Left Mankind • Pornhub Legend Mia Khalifa Supports Liverpool Goalkeeper Loris Karius • Why Airforce1 Is A Legend! • 2 • 3 • 4
Your First Topic On Nairaland • Guys, What Do The Numerous Girls You Go After Truly Give You Or Do For You? • Photos: Transgender Man Gives Birth To Baby Boy With His Gay Husband

