How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy (890 Views)
| How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(op): 6:26pm On Jul 05, 2017 |
Plizzzzzzz first of all no body should throway insut for me cos I open chat last time people insut me cos dey lack home brought up good way so First again I wil drop advice to my guys cos naija guys don sufer for babe hand see the advice below. 1. Baffup clean and fine boy method plizzz is importnt 2. Tell her she fine n look rich 3. Always call her always coz girl like 4. No send her credit coz dis one is like u are tellim am say u get money wel wel 4. Always form busy say u at work Plizzzzzzzz add your Lasticala |
| Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by Yeligray(m): 6:28pm On Jul 05, 2017 |
Always go to church |
| Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by Arthurwinner(m): 6:30pm On Jul 05, 2017 |
boy don't smoke more Dan ur head gon carry |
| Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(op): 6:43pm On Jul 05, 2017 |
Arthurwinner:I tel u say no imsut abi u are don't have sence |
| Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by herlarho(m): 7:11pm On Jul 05, 2017 |
always smoke osogbo weed.......... mumu............ |
| Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by konjinus(op): 7:31pm On Jul 05, 2017 |
herlarho: |
| Re: How To Toast Naija Babe Wey Like Money As A Broke Guy by Arthurwinner(m): 7:45pm On Jul 05, 2017 |
konjinus:keep disgracing ur self publicly....c grammar |
Men Are Afraid To Toast Me Because Of My Uniform -female Army • Hot Naija Babe Flaunts Her Nipples And Curvy Backside In Sexy Lingerie (photos) • Dating A Broke Guy Is Not A Guarantee He Will Marry You When He Becomes Rich • 2 • 3 • 4
Hot Lady Post Tattooed Picture Of Her B00bs On IG (photos) • Shocking!! Unilag’s Access Bank ATM Screen Display Porn Video (watch) • 5 Things Ladies Look Out For In You When You Turn 30