₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,001 members, 8,448,189 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 10:42 PM

Toggle theme

Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhy Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? (5048 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by fynestpotato: 10:31pm On Jul 05, 2017
thepussyhunter:
lol
bro calm down na cheesy cheesy cheesy

anyways tomorrow we want to table out the matter............be there wink wink
mention me
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody:
Seunosewapenis:
lol nigga lemme tell u somthing if i upload my real pics eh una go bow but yet some slayed queens will still be formin for me at the end na ugly guys like itsjude dem dey go marry as in see sexybbstar now if lefulefu toast am she no go gree but if nah the ugly guy like solbinho she go marry am even if e no get monie..I know wetin i dey talk nah.
OK my bro, i feel you
I don't know anything about your personal experience though but I suggest you look for the kind of beautiful girls who will love you for your good looks
You know not everyone like the samething
I guess those girls you asked out might not like handsome guys but things like ruggedness from Jude, the jovial nature of lefulefu
So try to look for beautiful girls that like your handsone features
I am sure they are not hard to find
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 10:42pm On Jul 05, 2017
Fadiga24:
If that man has as much as ten million naira, many girls would be dying to kiss those lips.
huh Biko excluding meh joor...



Inukwa!
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 10:43pm On Jul 05, 2017
Lionessza:
The more women mature the less they prioritize looks when it comes to choosing a partner. There are so many things to look out for now than a pretty face and a nice body or a " big dyck". I'm not saying they won't want these but they are no longer deal breakers when you're matured .
Short gal mi. How na?
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 10:53pm On Jul 05, 2017
Seunosewapenis:
lol nigga lemme tell u somthing if i upload my real pics eh una go bow but yet some slayed queens will still be formin for me at the end na ugly guys like itsjude dem dey go marry as in see sexybbstar now if lefulefu toast am she no go gree but if nah the ugly guy like solbinho she go marry am even if e no get monie..I know wetin i dey talk nah.Abi thepussyhunter how u see am.
Seunosewapenis. smiley smiley... That moniker dey make me laugh. How are you?
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 10:57pm On Jul 05, 2017
Seunosewapenis:
lol nigga lemme tell u somthing if i upload my real pics eh una go bow but yet some slayed queens will still be formin for me at the end na ugly guys like itsjude dem dey go marry as in see toast am she no go gree but if nah the ugly guy like solbinho she go marry am even if e no get monie..I know wetin i dey talk nah.Abi thepussyhunter how u see am.
i knw say u be troll sha but me and u dont compare biko, go and find ur mates
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 11:09pm On Jul 05, 2017
Seunosewapenis:
lol nigga lemme tell u somthing if i upload my real pics eh una go bow but yet some slayed queens will still be formin for me at the end na ugly guys like itsjude dem dey go marry as in see sexybbstar now if lefulefu toast am she no go gree but if nah the ugly guy like solbinho she go marry am even if e no get monie..I know wetin i dey talk nah.Abi thepussyhunter how u see am.
Ahahaha ur mouth no go kill you.
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by CoolKizzy(m): 2:00am On Jul 06, 2017
Amarabae:
Okay. What do you want us to do now?
nne your nails are nice... what polish was used please?
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by microjoystick(op): 2:09am On Jul 06, 2017
itsJude:
i knw say u be troll sha but me and u dont compare biko, go and find ur mates
E be like say iweecureu neva cure u finish abi?sad
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by iweecureyou: 3:36am On Jul 06, 2017
Seunosewapenis:
E be like say iweecureu neva cure u finish abi?sad
Heheh itsjude case his too searious oshocked i am try to cure him since bet hw is storlburn like goat bet no worries I WEE CURE HIMangry



cc
itsjude
maxi112
victornezzar
teehamzat
comradespade
thepussyhunter
knightnemesis
Mrcorkangry
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Victornezzar: 3:39am On Jul 06, 2017
iweecureyou:
Heheh itsjude case his too searious oshocked i am try to cure him since bet hw is storlburn like goat bet no worries I WEE CURE HIMangry



cc
itsjude
maxi112
victornezzar
teehamzat
comradespade
thepussyhunter
knightnemesis
Mrcorkangry
bia ifaaaa slap u ehn
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 6:18am On Jul 06, 2017
@op, your username. . . grin wet in I never see for Nairaland grin grin
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Lionessza(f): 6:21am On Jul 06, 2017
CrescentMoon:
Short gal mi. How na?
what ?
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by meemeetruth(f): 7:15am On Jul 06, 2017
C enh op women r actually afraid of fyn ,Jo b all women get strength to dey fight for der man evryday,we always feel fyn boys r very promiscuous,most women dey toast say yes cos of d looks
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 7:13pm On Jul 06, 2017
fynestpotato:
here we go[clears throat].Paulsamuel/thefitnessdoctor/ruggedfitness/yourfavouritescamblogger.I dey on my own jejely minding my own business,managing my 10 mb.before the guy came and promised awoof airtime,and me i love free things.So i made preparations.
Preparation no1:I followed the guy.
No2:I fasted over it.
No3:I called in sick and took a leave from work on the d day.(which was on monday)
No4:I had a sleepless night on d day,staring at my phone,refreshing the thread again and again till i ran out of mb.
After all my preparation the fit doctor was a no show.
Seriously that guy should be....








Hanged








by








his








blockus

Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 7:20pm On Jul 06, 2017
Seunosewapenis:
lol nigga lemme tell u somthing if i upload my real pics eh una go bow but yet some slayed queens will still be formin for me at the end na ugly guys like dem dey go marry as in see sexybbst now if lefulefu toast am she no go gree but if nah the ugly guy like solbinho she go marry am even if e no get monie..I know wetin i dey talk nah.Abi thepussyhunter how u see am.
bbstar na my younger sis so how u expect me to dey toast hercheesy and besides no man is ugly.wetin u dey call ugly na wetin dem dey call rugged good looks in a man.if u see d way babes dey die and get wet dreams over oshiomole u go hail.
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by MzErica(f): 7:22pm On Jul 06, 2017
Seunosewapenis:
I just noticed dat all those girls dat will be formin for fine boys at the end their husband sef wont be fine?
Make good use of your worthless brain stop being a useless entity!
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by MzErica(f): 7:22pm On Jul 06, 2017
lefulefu:
bbstar na my younger sis so how u expect me to dey toast hercheesy and besides no man is ugly.wetin u dey call ugly na wetin dem dey call rugged good looks in a man.if u see d way babes dey die and get wet dreams over oshiomole u go hail.
kiss
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 8:44pm On Jul 06, 2017
MzErica:
kiss
hawa u?cheesy
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by MzErica(f): 11:24pm On Jul 06, 2017
lefulefu:
hawa u?cheesy
foinee you know na! grin
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by misspineapple(f): 11:33pm On Jul 06, 2017
Seunosewapenis:
Forget it joor is it because u are not fineundecided

see lemme tell u i know guys dat are handsome eh yet some babes will just act snobbish for dem later nah people like u dey go con marrrysad
Seunosewapenis no b beta person o..U done disect d guy finish..
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Nobody: 12:13pm On Jul 07, 2017
MzErica:
foinee you know na! grin
haha thank god u wont be in a cursing mood todaycheesycheesy.i prefer this you to the other ucheesy
Re: Why Is It Dat All These Hot Babes Usually Marry Men Dat Are Not So Handsome? by Hbuyosh(m): 10:17pm On Jul 07, 2017
Seunosewapenis:
I just noticed dat all those girls dat will be formin for fine boys at the end their husband sef wont be fine?
I had no idea Seun was this nice...

Seunosewapenis?
1 2 Reply

I Haf Finally Met A Good Olosho Dat Are Pusssy Is No SmeltThese Hot Ghanaian Twin Brothers Are Making Girls Go Gaga OnlineAwww Donald Trump Is So Handsome234

Can This Be Nigerian Made Sex Doll?Abuja Taxi Driver Masturbate Publicly As He Drives, Twitter User Shares VideoMan Tattoos '666' On His Skull After Getting His Dick Tattooed And Balls Pierced