How Small Is Too Small? - Romance (11) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How Small Is Too Small? (80769 Views)
1 2 3 ... 8 9 10 11 12 Reply (Go Down)
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:47am On Aug 06, 2017 |
watchindelta:Na so ooo.. So how far which side are u from in Naija!! ![]() U be like Edo boy to me ooo |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 1:10pm On Aug 06, 2017 |
Martin0:i be warri pikin from delta state oh oh ![]() |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 1:47pm On Aug 06, 2017 |
watchindelta:Nna eh warry nor dey carry last abi... ![]() |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 2:14pm On Aug 06, 2017 |
Martin0:na so bro if em too much na draw go end am n u na from east abi ![]() |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 3:15pm On Aug 06, 2017 |
watchindelta:Na so ooo na easth fit us oooo![]() |
| Re: How Small Is Too Small? by HERSLEY(f): 4:17pm On Aug 06, 2017 |
dingbang:u one minute guy |
| Re: How Small Is Too Small? by dingbang(m): 4:38pm On Aug 06, 2017 |
HERSLEY:why do u say so... ? Have we had sex before? |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 4:50pm On Aug 06, 2017 |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:58pm On Aug 06, 2017 |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 5:00pm On Aug 06, 2017 |
watchindelta:Eh eh come ooo,u carry my guy near body na... ![]() Na igbo man he be ooo ![]() Me I want make my guy's dey successful,I nor want make any of them carry last.. You know everything na.. |
| Re: How Small Is Too Small? by HERSLEY(f): 6:02pm On Aug 06, 2017 |
dingbang:u sound like one |
| Re: How Small Is Too Small? by dingbang(m): 6:32pm On Aug 06, 2017 |
HERSLEY:really? I didn't know... You are the expert.. You know So much... |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:07pm On Aug 06, 2017 |
Martin0:ur guy? |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:08pm On Aug 06, 2017 |
Martin0:no be lie bro |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:09pm On Aug 06, 2017 |
watchindelta:My guy dey that side na,dem be 2but one dey I.T the other one dey Austra,,, And that my guy mehn he dey slack somehow base on say he nor dey into salt business.. And u know as e dey be na.. |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:33pm On Aug 06, 2017 |
Martin0:em dey which st |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:39pm On Aug 06, 2017 |
watchindelta:Na napoli he tell me ooo |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:40pm On Aug 06, 2017 |
Martin0:nap mafia ground lol. Me na turi i dey |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 8:25pm On Aug 06, 2017 |
watchindelta:Eh eh na wa oooo...mehn abeg u need to do this one for me ooo if na so it mean say he nor go fit run tinz there else he join dem.. |
| Re: How Small Is Too Small? by Ishilove: 10:36am On Aug 07, 2017*. Modified: 3:26pm On Aug 07, 2017 |
HarveySpecter1:Since you are so concerned about my marital status, why don't you bring one of your hopeless friends for me to marry? Y'all hang out together so you should know which one is utterly useless. I have a Saviour Complex, so bring him let me dust his life and clean him up so that he can leave your group. |
| Re: How Small Is Too Small? by HarveySpecter1: 11:25am On Aug 07, 2017 |
Ishilove:Really?? |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 3:49pm On Aug 07, 2017 |
Martin0:since when em dey IT?.. |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 3:59pm On Aug 07, 2017 |
watchindelta:early January last year.. The completion of this year makes it two year's |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:03pm On Aug 07, 2017 |
watchindelta:see bro the guy am talking to you is not a kid ooo incase u thinking such,his a grown man but eh honestly he nor get mind to get involve into such deals and me I nor like am,so I just want the best for him..and I nor want make he do begging u know everything na, ;![]() |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 4:24pm On Aug 07, 2017 |
Martin0:na man . Dat means em go don tey for Ita |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:33pm On Aug 07, 2017 |
watchindelta:You mean for I.T I don't think so.. But in Naija he has..but when it comes to business transaction infact anything that has to do with calculation,his good 85%perfect.. |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:36pm On Aug 07, 2017 |
watchindelta:You might be wondering why am so intrested to see his ok,he once stood by me in my trying times,even when he was going to I.T it wasn't easy but till now,I know how tinz is this my realy niggy even if not the best atleast something more good.. |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 5:23am On Aug 08, 2017 |
watchindelta:I see u sent me a mail her on NairaLand,I don't use that mail,check my signature u will see the mail am using.. |
| Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 6:54pm On Aug 08, 2017 |
Martin0:ok bro |
| Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:25pm On Aug 08, 2017 |
watchindelta:Thanks |
| Re: How Small Is Too Small? by HERSLEY(f): 12:18pm On Aug 09, 2017 |
dingbang:lol |
| Re: How Small Is Too Small? by letusbepieces: 11:16am On Aug 12, 2017 |
tylesh:It is a British slang 4 koboko! By the way, i am thinking of creating booty book to rival facebook. I know u got a nice smile and all dat but wat do u think of booty book? Will u give up facebook for the booty book? ![]() |
DIÇK: My Dìck Is Too Small And I Can't Last Long In Bed — Please Help • Help Me My Breast Is Too Small • How Big Is Too Big And How Small Is Too Small? Does Size Matter? • 2 • 3 • 4
Boyfriend Woke His Girlfriend Up With Gifts, Cash • My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) • Photo Of A Bride & Her Crippled Groom On Their Wedding Day Got People Talking


