My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! (1014 Views)
| My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(op): 5:29pm On Sep 20, 2017 |
Una wehdone o.. Ds mata tire me gan. I saw ds babe newly in our area.. D girl na chick. So i had approached her even we went on a date last sunday. So this week na finish i wan finish work.. But me sef com dey suspect say my uncle like d girl. To my greatest surprise as e start motor comot i gv am time.. Small time i folo m for bk. Only for me to see say na my babe ds man go block for road. I jst bone pass dem. Wetin tire me b say, why al ds married men no go leave dese girls for us. Ok i buy d girl som tinz for date as a young boy wen i b still box m som change. Ds man na base on say e money long pass my own go fit gv am wetin she neva see for her life in terms of money. Abeg hw i wan take treat ds matter... I love d shima. |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by BlackDBagba: 5:30pm On Sep 20, 2017 |
![]() |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by obiorathesubtle: 5:34pm On Sep 20, 2017 |
Grow a nose mustache and kill your uncle..
|
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by TreasuredLeidy(f): 5:36pm On Sep 20, 2017 |
Go tell him wife ![]() |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(op): 5:36pm On Sep 20, 2017 |
obiorathesubtle:Lol... I neva old na... D man sef no b old man.. Infact dos girls go think say na youth |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by taylor88(m): 5:36pm On Sep 20, 2017 |
Is his wife alive Then do the needful |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Slayer2: 5:36pm On Sep 20, 2017 |
Jazz the babe ![]() |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by IamLEGEND1: 5:37pm On Sep 20, 2017 |
obiorathesubtle:HAIL! HITLER! |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by obiorathesubtle: 5:37pm On Sep 20, 2017 |
ChopBellefull:Okay if you don't want to kill him, make him a vegetable.. |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by obiorathesubtle: 5:41pm On Sep 20, 2017 |
IamLEGEND1: ![]()
|
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(op): 5:42pm On Sep 20, 2017 |
taylor88:Dat one na long thing o.. D woman can't even do anything. D man fit pursue am go e papa hauz. Buh guys i no gat lose ds fight o.. Mk una throw in ideas na.. Wat again can beat money |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by taylor88(m): 5:45pm On Sep 20, 2017 |
ChopBellefull:Who's advising u to report him to his wife Dude fvck the hell out of her |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by abelprice(m): 5:46pm On Sep 20, 2017 |
Cut your share mk you leave her for your uncle if she 1 go... speaking out of experience... cos very soon your uncle fitt change am for u.. .... |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(op): 5:48pm On Sep 20, 2017 |
taylor88:Lol.. Ds guy o bad gan oo.. I think na nw i need hooklover to teach me married women skill on ds.. ![]() |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(op): 5:50pm On Sep 20, 2017 |
abelprice:I go talk d story tomorrow, coz i go must chop.. Girls cnt be trusted. |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Nobody: 5:53pm On Sep 20, 2017 |
men don't respect their matrimonial status anymore..always chasing after young girls with their protruding belly..yuck!! God please help me not to marry this kind of man. |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by ChopBellefull(op): 6:10pm On Sep 20, 2017 |
sekxy:Ds one ehn... E does his own codedly, na only me knw for ds hauz. I actually travelled here for som business iss. I hv been here for 3 mnths.. Bt in ds 3 mnths my eyes has seen my spinal cord ![]() |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Nobody: 6:15pm On Sep 20, 2017 |
ChopBellefull:chai.make em no give em wife std |
| Re: My Married Uncle Dey Folo Me Drag Woman!! by Nobody: 7:35pm On Sep 20, 2017 |
Married men can pursue young girls for Africa. Too bad. I don't know what they are looking for that their wife don't have. |
I Found Out Girlfriend Had S*x With My Married Uncle. • My Married Ex Pestering Me For Sex • I'm Still Communicating With My Married EX • 2 • 3 • 4
If You Are Short, Look At Yourself In The Mirror Every Morning Salute And Thank • Nigerian Man In SA Buys G-class For Man To Apologise For Impregnating His Wife • Six(6) Reasons That Cause Pain During Sex


....