good boys - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › good boys (836 Views)
1 Reply
| good boys by petsolo115(op): 12:38pm On Sep 23, 2017*. Modified: 5:23pm On Aug 28, 2018 |
good guys |
| Re: good boys by urvillagepeoplee(m): 2:34pm On Sep 23, 2017 |
no be lie,here in auchi na everyday bursting. a guy within d ages of 16 to 30 no fit come outside again if not na hilux u enter straight,u no fit go ATM or go anywhere. if dem know ur house na everyday u go settle. two days ago dem burst two lodges near us,even girls wey hide inside ceiling fall down,SARS follow dem enter ceiling. now SARS sef will Google ur number if any jiji,olx or anything shows up,na hilux straight. even dpo na part of d deal.we dey plan to war dem now,any SARS wey we see na to wear am borris. just like sapele boys war dem. |
| Re: good boys by petsolo115(op): 3:52pm On Sep 23, 2017 |
urvillagepeoplee:
|
Handsome Graduate Of Ambrose Ali University Dies After Vomiting Blood (pics) • Ambrose Ali University (AAU), Ekpoma Police Versus Internet Fraudsters (AKA Yaho • 2017/2018 Ambrose Alli University Ekpoma (aau) Aspirants (official Thread) • 2 • 3 • 4
UNN 2017/2018 Merit Admission List • French Ambassador To Nigeria, Gauer Makes Historic Visit To FUNAI • 2018 Jambites (don't Miss This)