Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,954 members, 7,956,594 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 02:50 PM

good boys - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / good boys (774 Views)

Handsome Graduate Of Ambrose Ali University Dies After Vomiting Blood (pics) / Ambrose Ali University (AAU), Ekpoma Police Versus Internet Fraudsters (AKA Yaho / 2017/2018 Ambrose Alli University Ekpoma (aau) Aspirants (official Thread) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

good boys by petsolo115: 12:38pm On Sep 23, 2017
good guys
Re: good boys by urvillagepeoplee(m): 2:34pm On Sep 23, 2017
no be lie,here in auchi na everyday bursting. a guy within d ages of 16 to 30 no fit come outside again if not na hilux u enter straight,u no fit go ATM or go anywhere. if dem know ur house na everyday u go settle. two days ago dem burst two lodges near us,even girls wey hide inside ceiling fall down,SARS follow dem enter ceiling. now SARS sef will Google ur number if any jiji,olx or anything shows up,na hilux straight. even dpo na part of d deal.we dey plan to war dem now,any SARS wey we see na to wear am borris. just like sapele boys war dem.

1 Like

Re: good boys by petsolo115: 3:52pm On Sep 23, 2017
urvillagepeoplee:
no be lie,here in auchi na everyday bursting. a guy within d ages of 16 to 30 no fit come outside again if not na hilux u enter straight,u no fit go ATM or go anywhere. if dem know ur house na everyday u go settle. two days ago dem burst two lodges near us,even girls wey hide inside ceiling fall down,SARS follow dem enter ceiling. now SARS sef will Google ur number if any jiji,olx or anything shows up,na hilux straight. even dpo na part of d deal.we dey plan to war dem now,any SARS wey we see na to wear am borris. just like sapele boys war dem.

(1) (Reply)

Let's Raise Tributes To Our Teachers - Happy Teachers' Day / Please Help A Brother In Dilemma.. Choose Hia Career Course. / Unilag Hostel Accomodation:urban Oasis Unisex Private Hostel Akoka Yaba For Rent

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.