Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption (1181 Views)
| Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by Nobody: 9:46pm On Oct 15, 2017 |
Dem say dem be innocentio e no finish, e no finish, e no finish Two point eight billion Naira Oil money is still missing Dey set up inquiry Dey say money no lost eo Dey dabaru everybody supervisor Obasanjo Dey say make him no talk o Money no lost dem shout again Inquiry come closeoo e no finish, e no finish, e no finish election story inko Obasanjo plan am very well him take all politicians who rule Nigeria before the same old politicians who spoil Nigeria before Obasanjo carry all of dem All of dem dey there now e no finish, e no finish, e no finish the young Africans dey get two ears for head dem get two eye too Dem dey see the thing wey dey happen Dem dey hear am too Few people dey fat with biggy money and the rest dey hungry me Fela, I challengie Obasanjo na way he the all the time make him carry me go any court I go open book for am Now whyo government e we dey do eh bamihoo na weak e government e dey oo eh barri bao now barri bao now paddi paddi government we dey https://www.youtube.com/watch?v=h6ouQTAaxHc |
| Re: Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by NwaAmaikpe: 9:51pm On Oct 15, 2017 |
He warned us about Buhari, Why didn't he warn himself about HIV. A prophet who couldn't see his own future. |
| Re: Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by Nobody: 9:54pm On Oct 15, 2017 |
NwaAmaikpe: ![]() |
| Re: Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by Evablizin(f): 9:56pm On Oct 15, 2017 |
NwaAmaikpe:Chai zero chill.
|
| Re: Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by BankeSmalls(f): 10:02pm On Oct 15, 2017 |
Tinubu failed to listen to this song, he led the yoruba race to servitude to the north. |
| Re: Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by Sapiosexuality(m): 10:02pm On Oct 15, 2017 |
What is history but a fae agreed upon?–Napoleon Bonaparte. That fable played a great role in giving us Buhari. The Nigerian media controlled over ten million minds. They still control us. Are you being controlled by the media. Read this and open your eyes: http://www.mortalpoet.com/nigerian-media-media-controlling/ |
| Re: Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by Gomd: 10:24pm On Oct 15, 2017 |
Hit Like If Fela Issa Legend |
| Re: Fela Kuti Warned Our Father's About Buhari Corruption by Nobody: 10:34pm On Oct 15, 2017 |
Gomd: |
Kunle Afolayan: My Brother, Aremu Is Stupid For Saying Our Father Was Very Poor • Snoop Dogg Shares Fela Kuti's Photo On His Instagram Page • Festus Fadeyi’s Children Warn Toke Makinwa: "Leave Our Father Alone” • 2 • 3 • 4
Fellow Nairaland, Do You Think Wizkid Is Overrated (drop Your Honest Commen • Beverly Osu Shares Video Of Mom Smoking In Car • More Photos Of Oritsefemi On His Wedding Today
