Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,522 members, 7,850,785 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:05 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / . (4838 Views)
WAEC Timetable Is Anti-muslim - MURIC Cries Out / A Nairalander Cries Out To Jamb For Help / LASU Lecturers Protest Against Olanrewaju Fagbohun, The Vice Chancellor (Photos) (2) (3) (4)
Re: . by Henrydboss: 5:09pm On Oct 22, 2017 |
fidalgo19:Shuuuu so all the talk wey jamb registrar dey talk na mouth he dey make Hmm naija na wah o but Guy u fit know if those wey dem don give admission don print their jamb admission letter because I hear say na jamb dey give admission den jamb go notify to accept admission then print admission letter? U knw say no b all admission dey genuine ooo |
Re: . by abduljabbar4(m): 5:21pm On Oct 22, 2017 |
Hope lalasticlala and seun will do somethinh |
Re: . by midehill(m): 5:38pm On Oct 22, 2017 |
Henrydboss: Capz na trash |
Re: . by Henrydboss: 6:28pm On Oct 22, 2017 |
midehill:Guy no do o those niggas wey u dey talk abt u fit know whether dem don print dia admission letter coz no be all admission dey genuine o I hear say na jamb dey give admission den jamb go notify u to accept admission then print admission letter |
Re: . by midehill(m): 12:18am On Oct 23, 2017 |
Henrydboss: OK oooo |
Re: . by lereinter(m): 10:26am On Oct 23, 2017 |
how many problems ve been solved through NL all the mods know how to do is ban no powerful people hia
|
The World Is Running Out Of Sand And The Repercussions Are Drastic (Photos) / ASUU President laughs at last as Strike Finally Ends / Unijos Remedial Science Admission List Ready
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |