Men Ain't Sh*t!!! - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Men Ain't Sh*t!!! (6408 Views)
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:19pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:i no trivalise .popcorn will cool down d heart i tell u . |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:21pm On Nov 13, 2017 |
lefulefu:Bros yu dey mock me o |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:23pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:i no mock u ![]() |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:24pm On Nov 13, 2017 |
greiboy:But it deals with idleness |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:25pm On Nov 13, 2017 |
lefulefu:You dey remind me of this thing bro. Abi na the village pipu wey scatter the matter send you again ? |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:31pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:but these tins do happen on a daily basis na? So how d matter go dey bring u down? Abi u never hear stories too of a bride to be on d day of a wedding for secluded corner go dey have sex with the bestman? Crazy things dey happen for some marriage. |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:32pm On Nov 13, 2017 |
lefulefu:When two people sync, it's a different matter from when bride run comot na. Village pipu and spirit husbands and wives scattering relationships upandan ! Na wa o @ have sex day to marriage. Omo pipu get mind oh. One don toast me shay while engaged, i lost respect for her from that day i swear. Come be say her bobo na my guy.When we dey gather the guy dey look me with pitiful eyes say abeg na, abeg na, make i no chop am. How d guy dey use eye beg me touch me,omo i vacate that area o. Life! Can't do that to my hommie o |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:36pm On Nov 13, 2017 |
1 Thessalonians 4:11 "And to make it your ambition to lead a quiet life and attend to your own business" |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:38pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:yea u yarn me dat Tory before.no doubt dat lady will be sleeping around even as she don marry dat ur guy so. It was smart of u to break away.its like dat ur dude fit be a cuckhold husband base on d fact that he knows his wife dey flirt. |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Laveda(f): 7:39pm On Nov 13, 2017 |
Arabiandude:Yeah? |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:40pm On Nov 13, 2017 |
lefulefu:It wasn't smart o. God won't forgive that sin o. That guy close to me so thick, haba na to-to go hungry me i no fit go buy am for street? Men if i fall in love, i no know as e go be self, girls dey make person want hate relationships. I swear. I just go supermarket now, the attendant dey point hand, this one i see am for allen so so day, the other one, in fact he point , i tire. Girls should have some sense of shame abeg To-to cheap well well. No need for long throat chop person padi own. To-to 2,500 dey. To-to 5k dey, 15k own dey, 1k own dey. Na choice free to-to dey self. If your mind fit carry am. Those ones fit contain like 12 ghana must go |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Arabiandude: 7:40pm On Nov 13, 2017 |
Laveda:How are you? It has been ages. Kinginvahala! |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by RoyalBlak007: 7:42pm On Nov 13, 2017 |
![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Laveda(f): 7:44pm On Nov 13, 2017 |
Arabiandude:Lol. Yeah, i'm very okay.. Hope you are too. |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Arabiandude: 7:45pm On Nov 13, 2017 |
Laveda:How soothen its to hear you re OK... Yeah, I am, just that you abandoned me. |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Laveda(f): 7:47pm On Nov 13, 2017 |
Arabiandude:Lol. Didn't abandon no one.. Life only happened. |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:49pm On Nov 13, 2017 |
lefulefu:Am telling you, it has been completely abused. You see a married man, almost preaching the words of God, sending sermons Evert morning to a young lady's phone and at the same time, asking her hmm what kind of relationship do u want us to have? Lol Are u for real? ![]() I will ask are u a Pastor? He will say nope, then why send sermons to me every day and at the end u ask me, what kind of relationship do I want with u? Am like we can be friends And the dumbo, will ask what kind of friendship? I will be like wait! what kind of friendship do u have in mind? Let's be clear with ourselves, cos I don't understand where u are heading to? He will then keep quiet and say OK OK, let's see how it goes. Lol ![]() Some "God fearing" married men are just too lame for words. I can't deal ![]() |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Arabiandude: 7:51pm On Nov 13, 2017 |
Laveda:Let's put that aside anyways, I have also been busy and away from the other place for months now, so I don't really know who isn't online. I can see the birth of a new development. *Orgis*. I am happy for you |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Lalas247(f): 7:56pm On Nov 13, 2017 |
lefulefu:I see Warashame .... anyway e no dey bible to only do missionary.. but can’t a lady be free with her husband ?So those ones can’t twerk For their hubby na wa o (if shinar Peters is one replay now for party dey will be moving ) ... I now understand why some cheat sha even after the lady is smart, intelligent, supportive ... but dead in the bedroom that’s a sad life .. only if you be deeper life ![]() |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:57pm On Nov 13, 2017 |
alexialin:only in naija ![]() ![]() |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by YoungDaNaval(m): 7:59pm On Nov 13, 2017 |
alexialin:Na everything you dey get personal experience? |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 7:59pm On Nov 13, 2017 |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by YoungDaNaval(m): 8:01pm On Nov 13, 2017 |
Lalas247:Now that's too extreme |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by RoyalBlak007: 8:01pm On Nov 13, 2017 |
YoungDaNaval:♤She has been [color=#F5A215]♤through a lot [/color] |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 8:01pm On Nov 13, 2017 |
YoungDaNaval: ![]() ![]() Konji na bastard I swear. I dey manage one apartment wey the landlord say make i helpam look incase people come for rentage. Omo, as one bank man come, guess wetin ! As he come down from the car ask for the peoplewey dey manage the compound i show face. He look my age ( youth dude ), na the same with the babe wey dey inside the car, guess wetin. He just quietly turn back enter him run, reverse, zoom off.. I laff, thief wey dey chop future husband to-to no want make person chop d bae own.. I laff my head off that day Wetin this to-to matter go cause ehn |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by YoungDaNaval(m): 8:03pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:Hahahaha bro you just made my night |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by YoungDaNaval(m): 8:04pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:Hahahaha bro you just made my night! |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 8:05pm On Nov 13, 2017 |
YoungDaNaval:You can see the picture in your mind abi? I swear that chick was cream my age, i dey sure say the guy go get partial stroke that moment seeing me ![]() |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by YoungDaNaval(m): 8:05pm On Nov 13, 2017 |
RoyalBlak007:Lmao |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by Nobody: 8:05pm On Nov 13, 2017 |
Lalas247:hmm twerking ![]() ..i love women who twerk and na woman wey go twerk i must marry . I remember those shina peter songs wey women dey shake their big Ukwu..very awesome . Anyway as for deeper life i dont think they might be conservative on their sex life oo cos i get some as friends.dem dey flex wella.na jehovah witness i know say dey upright .anyway if both couples are not sexually comparable then yawa must dey. |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by YoungDaNaval(m): 8:06pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:Lmao if na you nko? |
| Re: Men Ain't Sh*t!!! by RoyalBlak007: 8:06pm On Nov 13, 2017 |
KreativGenius:♤The man looked into your eyes [color=#F5A215]♤and saw your badt mission. Then he fled [/color] |
“Don’t Judge Me”- Slay Queen Says As She Causes Stir Online With Her Round Ny@sh • Wife "Mocks" Dead Husband Who Sh*t Her Face And Killed Himself (pics) • We Ain't Dating Yet - Should I Get Her A Phone? • 2 • 3 • 4
10 Things Girls With No Edges Can Relate To [PHOTOS] • How To Get Sugar Mummy For Free: Instant Tips • Las Las Nairalanders (men) Are Scam!
.popcorn will cool down d heart i tell u
