The Bush Meats I Killed This Morning - Food (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › The Bush Meats I Killed This Morning (39207 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 3:31pm On Dec 09, 2017 |
lefulefu:Yeah,coz e get one time wey I dey chat with her she con dey speak french to me ooo |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 5:59pm On Dec 09, 2017 |
lefulefu:Kontunu am all ears
|
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 6:00pm On Dec 09, 2017 |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 6:01pm On Dec 09, 2017 |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Nobody: 6:07pm On Dec 09, 2017 |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 6:59pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:From panyan ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 7:00pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Una wehdone.Yes am back from hustle.Hope u had a fun-filled day? |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 7:05pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall: ![]() welcome ooo![]() wetin u buy come house na:![]() ![]() I hope say u nor too stress urself oo Coz I nor wan hear say u nor fit cook again or even eat tonight ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 7:06pm On Dec 09, 2017 |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 7:27pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lol, from the southern part of West Africa |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 7:31pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lol,tdy was stress-free,and mind u,am making dinner.come an join d table. ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 7:36pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:Oh waow ![]() ![]() Chai,I know say u cook pass me,mehn diz food Is so sweet dear.. Chai abeg dey cook diz kind food everyday ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 7:41pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:Oh so it u ![]() ![]() now I most come and see u,chai![]() ![]() From ivory coast righ ![]()
Na wa for u ooo![]() ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 7:48pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lol ,who knows u might be a better cook than I am.Btw there r lots of guys who cook better than some ladies.Anyways tnx for the applaud.
|
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 7:49pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lol. |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 7:55pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:Chai,this girl ![]() I fear u now ooo
I knew I know you before now,jus I couldn't recall![]() ![]() Hmmmmm tomorrow na sunday hmm oooo Ok 24th night date booked,tell hubby say u get appointment with me ![]() ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 7:59pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:Eh eh,I don't cook I can cook better than u,as to were you from ![]() ![]() Una sabi cook well u know ![]() ![]() And I love una meals wella especially that Kedjenou With White rice chai ![]() ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 8:02pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Lol,who tot u how to eat that,seems u don Waka Wella. |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 8:03pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Ok boss,I yaff hear u. ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:05pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:Tot me ![]() na wa for u ooo,I went to to cameroon,from there I then went to ivory coast to see someone there,infact I ve been visit that place long time before now u know![]() ![]() Anytime wey I go dere I dey like chop that food ![]() ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 8:09pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Kedjenou de poisson or kedjenou de poulet is nice,esp with rice. U don Waka sha.I hail o. |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:10pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:I serious ooo,nor sghoke I dey sghoke oo ![]() ![]() ![]() Eh eh e go con remain number,that one nor be problem as to when that time reach na to holla u for here ![]() ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 8:14pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:LMAO! |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:17pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:I prefer to use rice.. Na for Le Plateau na I eat that kin food ![]() ![]() U know the governor is Robert Mmebe are my right I nor fit pronounce dat man name sef |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:18pm On Dec 09, 2017 |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 8:28pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:Good to knw.Guess u r talking about MO SE KATUNBI CHAPWE. |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:40pm On Dec 09, 2017 |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:41pm On Dec 09, 2017 |
ReneeNuttall:So when was ur last time u returned home? ![]() ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Nobody: 8:47pm On Dec 09, 2017 |
Martin0:bros carry your wahala and leave my thread.
|
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:56pm On Dec 09, 2017 |
hatbricker:Ok,sorry |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by ReneeNuttall(f): 8:25am On Dec 10, 2017 |
Martin0:That was in the year 2001 ![]() |
| Re: The Bush Meats I Killed This Morning by Martin0(m): 8:30am On Dec 10, 2017 |
ReneeNuttall:Oh my gawd Apostle most hear this! 2001 jeeezzz |
Snake, Donkey Meats Flood Calabar Markets As High Cost Of Beef Persists • See The Bush Cat My Father Caught At The Farm (Pictures) • Pregnant Python Killed This Morning. See Picture Inside • 2 • 3 • 4
Check Out The Tomatoes, Tatashe I Bought From A Trader At Shasha Market In Akure • Lady Feeds Hungry Residents In Lagos For Free (Photos) • Checkout This Amazing Cake (Photos)
.though she no flaunt am for DP but then i can feel it 


