Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" - Celebrities (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" (58828 Views)
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by HolyTitus(m): 2:30pm On Dec 15, 2017 |
See how these niggaz are drooling over Bobbie wey no fit reach me for 2days |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 2:35pm On Dec 15, 2017 |
biacan:I pity you If u know how many "kingdoms" i don conquer........ ![]() |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 2:38pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:Why you nor go conquer when you dey use drugs |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Nobody: 2:41pm On Dec 15, 2017 |
enemyofprogress:As in only if she do like this.....
|
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 2:47pm On Dec 15, 2017 |
biacan:sometimes b4 i start work i go think of taking trams but honestly no need My natural go make ur head sight like igbo seed |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by alfsalami: 2:47pm On Dec 15, 2017 |
She looks like she's forced to show the miserable boobs ! |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 2:50pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:Hahahahahhe hahahahahh hahahahahh I Jon laugh tire for here @igbo see |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by sylve11: 3:12pm On Dec 15, 2017 |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:12pm On Dec 15, 2017 |
biacan:tell me the truth, are you really a female? |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:16pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:Yes why are you asking |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:21pm On Dec 15, 2017 |
biacan:As she don answer you na practicals remain na. No GI fall hand for the OXA room o ;DD. Bring the report back here o.k |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:21pm On Dec 15, 2017 |
biacan:As she don answer you na practicals remain na. No go fall hand for the OXA room o ;DD. Bring the report back here o.k |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:22pm On Dec 15, 2017 |
Trustme2:See as you black with your big teeth |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:27pm On Dec 15, 2017 |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:29pm On Dec 15, 2017 |
Trustme2:If I see your face for night I go faint |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:32pm On Dec 15, 2017 |
biacan:then let me see what u look like |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:34pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:Haba Guy. Why you wan collapse this site na. Just leave am so as we dey manage am. |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:36pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:Rawpadgin ![]() |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:39pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:You've seen enough |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:41pm On Dec 15, 2017 |
![]() Trustme2:you nor well ![]() |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:49pm On Dec 15, 2017 |
biacan:enough of what exactly Should i drop my whatsapp number so u can send me a message? |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:50pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:I uploaded it few minutes ago |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:52pm On Dec 15, 2017 |
biacan:i didn't see it |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:56pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:That's what happens when you don't pay attention to biacan |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 4:09pm On Dec 15, 2017 |
biacan:keep quiet dia In fact, i nor wan see u again ![]() |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 4:10pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:Emm oya send a mail |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by roarik(f): 4:16pm On Dec 15, 2017 |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 4:20pm On Dec 15, 2017 |
biacan:I just did U are now officially the first nairalander to receive a mail from me |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Ogaonos: 4:25pm On Dec 15, 2017 |
cummando:mtsew na booby b dt u fit compare am 2 roman goddess.dis toke of a gal is overhyped abeg. |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 4:26pm On Dec 15, 2017 |
![]() rawpadgin: for your mind now you get pride ooooooo I don laugh tire for here short people can be serious atimes I'm just laughing at you so hard |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 4:30pm On Dec 15, 2017 |
biacan:my friend check ur mail Or better still, send me message on whatsapp Am taking the number down in 5minutes time b4 yahoo boys go collect am |
| Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 4:34pm On Dec 15, 2017 |
rawpadgin:Why are harsh on me laugh dey finish me here nah me you dey call my friend |
Wizkid Reacts To Toke Makinwa Comment That He Was An Errand Boy For Buying Amala • “cover Your Body” – Fan Reacts To Toke Makinwa’s Exposed Booty In Red Bikini • 'Who Is Toke Makinwa?' - John Boyega Reacts To Toke Makinwa’s Assault Story • 2 • 3 • 4
Picture Of Ini Edo And Her Younger Brother • DJ Paul Oakenfold Hosts The Highest Party On Earth At Mount Everest (Photos) • Destiny Etiko Denies Car Gift From Businessman, Curses Bloggers, Rumour-Mongers




