₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,959 members, 8,428,820 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 02:51 AM

Toggle theme

Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" - Celebrities (4) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesFans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" (58807 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by HolyTitus(m): 2:30pm On Dec 15, 2017
See how these niggaz are drooling over Bobbie wey no fit reach me for 2days
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 2:35pm On Dec 15, 2017
biacan:
Nor be ole Mayweather hahahahahahahahahah I go shock you
I pity you

If u know how many "kingdoms" i don conquer........ grin
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 2:38pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
I pity you

If u know how many "kingdoms" i don conquer........ grin
Why you nor go conquer when you dey use drugs
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Nobody: 2:41pm On Dec 15, 2017
enemyofprogress:
cummando right now be like
As in only if she do like this.....

Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 2:47pm On Dec 15, 2017
biacan:
Why you nor go conquer when you dey use drugs
sometimes b4 i start work i go think of taking trams but honestly no need

My natural go make ur head sight like igbo seed
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by alfsalami: 2:47pm On Dec 15, 2017
She looks like she's forced to show the miserable boobs !
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 2:50pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
sometimes b4 i start work i go think of taking trams but honestly no need

My natural go make ur head sight like igbo seed
Hahahahahhe hahahahahh hahahahahh I Jon laugh tire for here @igbo see
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by sylve11: 3:12pm On Dec 15, 2017
Bitcoin1000:
Our seniors in the ashowo work
lol grin grin cool
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:12pm On Dec 15, 2017
biacan:
Hahahahahhe hahahahahh hahahahahh I Jon laugh tire for here @igbo see
tell me the truth, are you really a female?
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:16pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
tell me the truth, are you really a female?
Yes why are you asking
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:21pm On Dec 15, 2017
biacan:
Yes why are you asking
As she don answer you na practicals remain na. No GI fall hand for the OXA room o grin grin grin grin ;DD. Bring the report back here o.k
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:21pm On Dec 15, 2017
biacan:
Yes why are you asking
As she don answer you na practicals remain na. No go fall hand for the OXA room o grin grin grin grin ;DD. Bring the report back here o.k
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:22pm On Dec 15, 2017
Trustme2:
As she don answer you na practicals remain na. No go fall hand for the OXA room o grin grin grin grin ;DD. Bring the report back here o.k
See as you black with your big teeth
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:27pm On Dec 15, 2017
biacan:
See as you black with your big teeth
I take am resemble you na grin grin
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:29pm On Dec 15, 2017
Trustme2:
I take am resemble you na grin grin
If I see your face for night I go faint
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:32pm On Dec 15, 2017
biacan:
Yes why are you asking
then let me see what u look like
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Trustme2(m): 3:34pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
then let me see what u look like
Haba Guy. Why you wan collapse this site na. Just leave am so as we dey manage am.
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:36pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
then let me see what u look like
Rawpadgin wink
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:39pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
then let me see what u look like
You've seen enough
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:41pm On Dec 15, 2017
angry angry cheesy wink cheesy
Trustme2:
Haba Guy. Why you wan collapse this site na. Just leave am so as we dey manage am.
you nor well cheesy
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:49pm On Dec 15, 2017
biacan:
You've seen enough
enough of what exactly

Should i drop my whatsapp number so u can send me a message?
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:50pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
enough of what exactly

Should i drop my whatsapp number so u can send me a message?
I uploaded it few minutes ago
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 3:52pm On Dec 15, 2017
biacan:
I uploaded it few minutes ago
i didn't see it
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 3:56pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
i didn't see it
That's what happens when you don't pay attention to biacan
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 4:09pm On Dec 15, 2017
biacan:
That's what happens when you don't pay attention to biacan
keep quiet dia

In fact, i nor wan see u again embarassed
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 4:10pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
keep quiet dia
In fact, i nor wan see u again embarassed
Emm oya send a mail
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by roarik(f): 4:16pm On Dec 15, 2017
Olulinks:
You look alike. Why wont you like her na. The same "cleavage"
undecided
Olulinks:
You look alike. Why wont you like her na. The same "cleavage"
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 4:20pm On Dec 15, 2017
biacan:
Emm oya send a mail
I just did

U are now officially the first nairalander to receive a mail from me
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by Ogaonos: 4:25pm On Dec 15, 2017
cummando:
Nice boobs

Na this same boobs make me run follow jumoke that year. After 2 extra years, 1 gonorrheal infection and one heart break na Im my eyes clear.

That one no mean say if she still throw me through pass I no go gbenusi.

In fact....#endboobs
mtsew na booby b dt u fit compare am 2 roman goddess.dis toke of a gal is overhyped abeg.
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 4:26pm On Dec 15, 2017
cheesy grin cheesy grin cheesy cheesy grin
rawpadgin:
I just did

U are now officially the first nairalander to receive a mail from me
cheesy for your mind now you get pride ooooooo I don laugh tire for here short people can be serious atimes I'm just laughing at you so hard
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by rawpadgin(m): 4:30pm On Dec 15, 2017
biacan:
cheesy grin cheesy grin cheesy cheesy grin cheesy for your mind now you get pride ooooooo I don laugh tire for here short people can be serious atimes I'm just laughing at you so hard
my friend check ur mail

Or better still, send me message on whatsapp

Am taking the number down in 5minutes time b4 yahoo boys go collect am
Re: Fans React To Toke Makinwa's Cleavage Photos: "See Wetin Baba Fadeyi Dey Enjoy" by biacan(f): 4:34pm On Dec 15, 2017
rawpadgin:
my friend check ur mail

Or better still, send me message on whatsapp 08116533710

Am taking the number down in 5minutes time b4 yahoo boys go collect am
Why are harsh on me laugh dey finish me here nah me you dey call my friend
1 2 3 4 5 Reply

Wizkid Reacts To Toke Makinwa Comment That He Was An Errand Boy For Buying Amala“cover Your Body” – Fan Reacts To Toke Makinwa’s Exposed Booty In Red Bikini'Who Is Toke Makinwa?' - John Boyega Reacts To Toke Makinwa’s Assault Story234

I “Settled” The Whole Airport — DaBaby Laments As He Leaves Nigeria (Video)Zinoleesky Deletes Marlian Label From His Bio, Replaces With Zinonymous SoundsToke Makinwa Blasted On Social Media Over Comment On Xenophobic Attacks