Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) - Christianity Etc (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Christianity Etc › Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) (60158 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:12am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:No ooo, but iffa get work e go good oo! Me sef I dey plan to settle permanently in lagos atleast for this year first! If it goes well ooo! If nigeria now go well hmmm I may relocate ooo! Maybe to nearby countries! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:12am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:I wan come see a friend there for lag! Told u b4 na! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Bigii(op): 11:16am On Jan 12, 2018 |
ogwucheveekee:Owoicho bless you |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:24am On Jan 12, 2018 |
Martin0:Oh ok |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:26am On Jan 12, 2018 |
Martin0:Small boy with a bigger dreams ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:29am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Come ooo! Dis ur mouth dem don cut am b4?;De]
|
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:31am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:kilode joro! I dey give u green light ooo! Take ma number so u can call me later! Nor be cry ooo! Make pesin love u oo ![]() **singing/dancing* #happy-mode# |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:31am On Jan 12, 2018 |
[quote author=Martin0 post=64126425][/quote]martin how many times you go cut the mouth nah ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:32am On Jan 12, 2018 |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:33am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Is it ma fault say I small? This babe u don dey try me abi ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:34am On Jan 12, 2018 |
Martin0:Martin kilo shele gon gon I just dey dance for you since early mor mor ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:35am On Jan 12, 2018 |
Martin0:You nor fit do anything nah me dey here ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:39am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Eh eh,u dey form mind here now oo! I see nobody go save u offline oo![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:44am On Jan 12, 2018 |
Martin0:Wen chiefpiiko nkita dey around ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:46am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Really! #dancing mode too#
|
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:48am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Really ![]()
|
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:50am On Jan 12, 2018 |
Martin0:E be like say this senator don turn your mentor how Obama use be lefu mentor ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:53am On Jan 12, 2018 |
Martin0:Yes nah |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:53am On Jan 12, 2018 |
Martin0:Yes nah |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:53am On Jan 12, 2018 |
Martin0:yes nah ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Thegeneralqueen(f): 11:54am On Jan 12, 2018 |
Martin0:yes nah ![]() |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:56am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:His a nice guy! I like him! It is well! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:58am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Ok ooo! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:58am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Ok ooo! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:59am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen: Thegeneralqueen:Ok ooo! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:59am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen: Thegeneralqueen:Ok ooo! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Martin0(m): 11:59am On Jan 12, 2018 |
Thegeneralqueen:Ok oo! |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by orisa37: 1:03pm On Jan 12, 2018 |
Well done. |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by olowobaba10: 1:16pm On Jan 12, 2018 |
AND WHAT IS WRONG WITH THAT , HATER? OlujobaSamuel: |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by olowobaba10: 1:19pm On Jan 12, 2018 |
MR PERFECT,ARE YOU SURE OF MAKING HEAVEN? stylochime: |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by OlujobaSamuel: 2:07pm On Jan 12, 2018 |
olowobaba10:hater of? church, religion, politics, politicians, mark, benue, anglican or what? Abegi. |
| Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by MIKOLOWISKA: 4:40pm On Jan 12, 2018 |
OlujobaSamuel:nope I criticize the voters for selling votes for cups of rice. At least make it a bag or two so that it forces the politicians to invest in rice farms |
Catholic Church Built By Ifeanyi Araraume In Imo State (Photos) • Bishop Oyedepo Dedicates Winners' Chapel VGC, Lagos, Built By A Single Member • Bride-To-Be Swept Away By Flood In Anambra Catholic Church (Photos) • 2 • 3 • 4
Japanese Town Worships Giant Gorilla In Desperate Bid To Scare Off Coronavirus • Sister Biodun Kumuyi Seen In Heaven • Tithe Against Poverty Challenge By Daddy Freeze



I just dey dance for you since early mor mor 
