Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread - TV/Movies (185) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread (4568741 Views)
1 2 3 ... 182 183 184 185 186 187 188 ... 3606 Reply (Go Down)
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Foxrain: 4:56pm On Feb 02, 2018 |
jibs4lv:Why you carry me for head like dada? |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 4:58pm On Feb 02, 2018 |
Make una carry una craze comot for this thread |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Anugod(f): 4:59pm On Feb 02, 2018 |
Nimi22:My dh only watches when there's task or performance of any major activity. Apart from that, he considers it a waste of time. But he enjoys it when I'm analysing each housemate for him and telling him any interesting thing that happened. So how I wan take gist am if I no watch? When he comes back, na to dey drag remote except no interesting thing is happening on supersport or natgeowild ![]() |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by arcike(m): 5:01pm On Feb 02, 2018*. Modified: 5:39pm On Feb 02, 2018 |
iamJ:. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:01pm On Feb 02, 2018 |
Tobi make CeeC jealous already. I want see her reaction |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Foxrain: 5:02pm On Feb 02, 2018 |
Cee cee..... Big brother thinks we don't have content ![]() Maybe people are not into our show, maybe the feedback and comments are not coming in. Tobi..... There is a lot of interesting people here, if you are at home, you'll definitely tune in. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:02pm On Feb 02, 2018 |
arcike:How old are you? |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Pweetiebabe(f): 5:05pm On Feb 02, 2018 |
Nimi22:Biko teamie what are u doing here? You and Anugold should pack ur things and go back to where una belong sharp sharp |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by arcike(m): 5:05pm On Feb 02, 2018*. Modified: 5:40pm On Feb 02, 2018 |
Oyindidi:. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Foxrain: 5:06pm On Feb 02, 2018 |
Oyindidi: ![]() I tire for the boy. Na him go tear race finally. Cutejude will decapitate him, chew him and spit him out. He never jam ![]() |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nimi22(f): 5:06pm On Feb 02, 2018 |
Anugod:If there's match no bbn o even highlights of major matches we watch Me analyse bbn for dh? He's on a looooong thing |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:06pm On Feb 02, 2018 |
arcike:Thought you're 12 |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nimi22(f): 5:07pm On Feb 02, 2018 |
Pweetiebabe:We just say we should relax here a little bit before those ppl that own us demand for their time. Don't tell me u a fan too |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by arcike(m): 5:09pm On Feb 02, 2018*. Modified: 5:40pm On Feb 02, 2018 |
Oyindidi:. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:09pm On Feb 02, 2018 |
Foxrain: the kid need to grow up |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nimi22(f): 5:10pm On Feb 02, 2018 |
I thought khloe said she's making d ogbono for only herself na only she wan finish that eba? God is good, |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:10pm On Feb 02, 2018 |
arcike:Stop talking about your family. Catch fun, quote whoever you like and stop fighting |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nimi22(f): 5:10pm On Feb 02, 2018 |
They are still gisting on punishment, these people will never learn. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Foxrain: 5:11pm On Feb 02, 2018 |
Mina eating together as a couple. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by arcike(m): 5:11pm On Feb 02, 2018*. Modified: 5:41pm On Feb 02, 2018 |
Foxrain:. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by jibs4lv(m): 5:11pm On Feb 02, 2018 |
Nimi22:hahahahaa lolz you follow dem make noise ni I like the punishment biggie gave dem , i remember yesterday , biggie call nina to diary room due to the noise , she couldn't hear she was running up and down to ask weda na nina or leo , expecting more task o jare. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:11pm On Feb 02, 2018 |
Nina say she dey her period |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by arcike(m): 5:13pm On Feb 02, 2018 |
Oyindidi:just want 2 let d slowpoke knw he is nobody... every time he go just dey claim rubbish... we wey suppose dey claim go cum dey do wetin rubbish |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:14pm On Feb 02, 2018 |
arcike:Why you suppose claim? Mpia gi ![]() |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by photoshoot(m): 5:14pm On Feb 02, 2018 |
Everybody go know say Nina dey on? |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Foxrain: 5:15pm On Feb 02, 2018 |
Oyindidi:Lol since yesterday. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nimi22(f): 5:15pm On Feb 02, 2018 |
jibs4lv:Even me sef tire for myself |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ogorwyne(f): 5:15pm On Feb 02, 2018*. Modified: 7:08pm On Feb 02, 2018 |
arcike:Who is this again? Wetin we wan use your family info do for here? |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Foxrain: 5:15pm On Feb 02, 2018 |
Nina is a comedian I swear! ![]() |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nimi22(f): 5:16pm On Feb 02, 2018 |
Another set Don start punishment |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by arcike(m): 5:17pm On Feb 02, 2018*. Modified: 6:30pm On Feb 02, 2018 |
Oyindidi:. |
| Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 5:17pm On Feb 02, 2018 |
Foxrain:I'm beginning to like her. Omomo in the house |
BBNaija: Pepper Dem Meets Double Wahala Housemates (Photos) • Bbnaija 2018: Sex In The Toilet, Cee-c And 3 Talking Points Of ‘double Wahala' • Real Names Of 2018 Housemates Of Big Brother Naija (Double Wahala) • 2 • 3 • 4
What Series Are You Watching Now? Part 2 • What Movie Are You Watching Now? • BBNaija 2021 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
So how I wan take gist am if I no watch? 
I like the punishment biggie gave dem , i remember yesterday , biggie call nina to diary room due to the noise , she couldn't hear she was running up and down to ask weda na nina or leo , expecting more task o jare.