Funaab Announces Resumption Date For Freshers 6 Months After Writing Post UME - Education (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › Funaab Announces Resumption Date For Freshers 6 Months After Writing Post UME (9793 Views)
| Re: Funaab Announces Resumption Date For Freshers 6 Months After Writing Post UME by OoshaRe: 6:13pm On Apr 09, 2018 |
Dottune:Dotun. I sight you. |
| Re: Funaab Announces Resumption Date For Freshers 6 Months After Writing Post UME by OoshaRe: 6:14pm On Apr 09, 2018 |
suco01:Suco Tea. So you dey here sef?? abeg when certificate dey come out? I don taya for that sch |
| Re: Funaab Announces Resumption Date For Freshers 6 Months After Writing Post UME by OoshaRe: 6:15pm On Apr 09, 2018 |
nattytemple10:Lmao. Una plenty for here ooo |
| Re: Funaab Announces Resumption Date For Freshers 6 Months After Writing Post UME by suco01(m): 12:41am On Apr 10, 2018 |
OoshaRe:I dey here ooo. i tire for funaab oo, na dotun go giv us the details cos i wan use d cert sef. |
| Re: Funaab Announces Resumption Date For Freshers 6 Months After Writing Post UME by Ayoolajumoke(f): 7:32pm On Apr 10, 2018 |
MrMcJay:Lol, I go like chop am, if e no go hook me for neck sha oooo. |
If I Do Masters Make I Bend: I Changed That Mentality After Writing This Exam. • University Of Ibadan Announces Resumption Date As ASUU Suspends Strike • Top 5 Things To Do After Writing Post UTME • 2 • 3 • 4
ASUU Cautions Jamb Against Exploiting Nigerians • What Course Can One Study With This Neco Result? • Helpful Steps And Advice To Write A Perfect WASSCE FORMAL LETTER