Arewa Men! - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Arewa Men! (3649 Views)
| Re: Arewa Men! by Nobody: 7:45pm On May 09, 2018 |
So fasting don near? Hmm for Auchi dis time dem will be singing their Allahu Akubar(god is great) very early in d morning and in d evening dem go shoot gun to break d fast. U will hear shouting of joy and ppl rushing to akpu to break d fast.na d sallah me dey like cos my mom friend wey be Muslim go carry ram meat give am. |
| Re: Arewa Men! by TonyeBarcanista(m): 7:50pm On May 09, 2018 |
Also tell your Arewa brothers not to forget our pledge of retiring Buhari to Daura in 2019. |
| Re: Arewa Men! by Nobody: 7:51pm On May 09, 2018 |
Cutehector:can u stand 100 lashes of the koboko? |
| Re: Arewa Men! by Nobody: 7:56pm On May 09, 2018 |
Josh64: ![]() Josh64:
|
| Re: Arewa Men! by Nobody: 8:07pm On May 09, 2018 |
You are beautiful, I am lovestruck, my new name is Otunba Abdullahi princessayesha: |
| Re: Arewa Men! by Cutehector(m): 8:16pm On May 09, 2018 |
lefulefu:taa.. All those superstitions...e no dey work again |
| Re: Arewa Men! by sod09(m): 8:26pm On May 09, 2018 |
princessayesha:ina sunka ![]() |
| Re: Arewa Men! by Nobody: 8:27pm On May 09, 2018 |
Cutehector:which one come be superstition for inside? for u to marry a fulani girl u must receive at least hundred lashes of the koboko to proof u are a real man . Op looks like fulani. |
| Re: Arewa Men! by Cutehector(m): 8:30pm On May 09, 2018 |
lefulefu:you don marry Fulani girl wey dem flog you? Abeg leave that yarn... When you hold serious money, na dem go dey even beg you sef |
| Re: Arewa Men! by Nobody: 8:35pm On May 09, 2018 |
Cutehector:are u sayin na only broke men dem dey lash with cane? ![]() |
| Re: Arewa Men! by Tonytonex(m): 8:41pm On May 09, 2018 |
FINE GIRLS |
| Re: Arewa Men! by Cutehector(m): 8:51pm On May 09, 2018 |
lefulefu:yes na ![]() |
| Re: Arewa Men! by Nobody: 11:43pm On May 09, 2018 |
Cutehector:this is so unfair ![]() |
| Re: Arewa Men! by princessayesha(op): 6:09am On May 10, 2018 |
lozairio:Oga do we look that dangerous? |
| Re: Arewa Men! by princessayesha(op): 6:11am On May 10, 2018 |
| Re: Arewa Men! by princessayesha(op): 6:12am On May 10, 2018 |
lefulefu:Omg I am not Fulani tho |
| Re: Arewa Men! by princessayesha(op): 6:13am On May 10, 2018 |
ibkayee:Amin fa ![]() |
| Re: Arewa Men! by Cutehector(m): 8:07am On May 10, 2018 |
princessayesha:ok.. Can I come to meet your family? |
| Re: Arewa Men! by Nobody: 9:30am On May 10, 2018 |
princessayesha:no mind me jor . I was just trying to scare that my guy Cutehector. He too like to dey flirt with fine girls . |
Finally Arewa Queen Is Unveiled On Nairaland • Arewa Girls Are The Best!! (PHOTOS) • Arewa Group Begs FG To Ban Porn Websites From Nigeria's Cyberspace • 2 • 3 • 4
Tonto Dike Share Photo Of Herself Before And After Surgery • Ladies, Can You Follow Your Guy To This Kind House? • Shocking Moment Some Group Of Boys Used Girls For Ritual (video)


for u to marry a fulani girl u must receive at least hundred lashes of the koboko to proof u are a real man