Guy's ,smash Or Pass??? Pics - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Guy's ,smash Or Pass??? Pics (4640 Views)
| Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Martin0(op): 10:39pm On May 25, 2018 |
talk truth make God for bless you oo .smash or pass,,!?? Lefulefu smash or pass
|
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Nobody: 10:44pm On May 25, 2018 |
Martin0 na wetin be dis IndecentStar name? ...and by the way i no dey too dey comfortable doin it with a chick wey dey carry tattoo for body like dat . |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Anigreat: 10:47pm On May 25, 2018 |
you Op, smash or pass? |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Adasun(m): 10:52pm On May 25, 2018 |
Whats special beside pussy is pussy. |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Obainoneandonly(m): 11:11pm On May 25, 2018 |
smash,smahed,smashing galore |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Nobody: 11:19pm On May 25, 2018 |
![]() |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by konkonbilo(m): 11:21pm On May 25, 2018 |
I go smash then I go cum pass |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Martin0(op): 7:11am On May 26, 2018 |
lefulefu:.why you nor like babe wey carry tattoo |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Nobody: 8:38am On May 26, 2018 |
Martin0:if na just moderate small tattoo she put for body i fit no get problem but wen she jus park tattoo all over her body and neck omo e dey put me off. |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Twoclans(f): 8:47am On May 26, 2018 |
lefulefu:I am thinking of tattooing king lefu on my ukwu ![]() Should I go ahead ![]()
|
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Martin0(op): 9:38am On May 26, 2018 |
lefulefu:na wa oo |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Martin0(op): 9:40am On May 26, 2018 |
Twoclans:a whole you mama g ![]() Lefulefu come oo I Don see twobaby |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by SPLENDID25(m): 9:56am On May 26, 2018 |
Twoclans:NO DON'T. SHOW US THE UKWU FIRST MAKE WE SEE IF TATOO GO FIT AM. OP, WETIN YOU GO DO IF WE CHOOSE BETWEEN SMASH AND PASS? |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Twoclans(f): 10:41am On May 26, 2018 |
Martin0: ![]() Marty baby how u reason the matter? Since he dosent like plenty tattoos I will just put small tattoo with his name by the side of my ukwu ![]() |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Twoclans(f): 10:51am On May 26, 2018 |
SPLENDID25:Oga splendid25 you want to see what the gods eat |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by valgbo(m): 11:48am On May 26, 2018 |
sex doll |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by SPLENDID25(m): 12:46pm On May 26, 2018 |
Twoclans:it can't be. it must be verified by me first before being certified...you've been scammed! |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Kobicove(m): 1:12pm On May 26, 2018 |
Smash, smasher, smashest! ![]() |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Thermodynamics(m): 2:27pm On May 26, 2018 |
What kind of question is that?
nobody will pass this.
it's not even a question. |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by coolestofall(m): 3:01pm On May 26, 2018 |
Martin0 back 2 his normal self. Dumb thread as usual. Kudos nigga! |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Nobody: 8:12pm On May 26, 2018 |
Twoclans:ehn for real? u had tattoo my name on ur ukwu if u do dat i had be d happiest man on d planet ![]()
|
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Nobody: 8:13pm On May 26, 2018 |
Me too lefulefu: |
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Nobody: 8:15pm On May 26, 2018 |
Smash, beat that pussycat up Martin0:
|
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Twoclans(f): 8:21pm On May 26, 2018 |
lefulefu:Keep the door open,I am coming to show you the tattoo ![]()
|
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Nobody: 9:54pm On May 26, 2018 |
Twoclans:hmmmm ![]()
|
| Re: Guy's ,smash Or Pass??? Pics by Martin0(op): 11:51pm On May 26, 2018 |
Twoclans:.the matter weak me oo for this edo girls dey do dem things especially those with tattoos so maybe nai make am dey fear ,but I remember those day's my babe get tattoos for her waist and one time one for her breasts, but I nor care it her body, and I like it coz she looks sexy with it .but her Nigerian babes dey use am tease her |
Smash Or Pass (pics) • Na Who Get Bad Mouth Pass(pics Attached)? • Ladies Smash Or Pass??? Pics • 2 • 3 • 4
It Pains Me To Accept That I'm Training Girls For Others To Lash • Konji Material!curvy Model Flaunts Her Big Behind And Curve In New Photos • My Colleague Embarrassed Her Guy
.
...and by the way i no dey too dey comfortable doin it with a chick wey dey carry tattoo for body like dat
