Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors (905 Views)
| Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by deedy111(op): 10:17am On Sep 17, 2018 |
Just for fun, comment below as a stingy neighbor would say ![]() |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by AndriaRich(m): 10:23am On Sep 17, 2018 |
I no get charger... ![]() |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by deedy111(op): 10:25am On Sep 17, 2018 |
AndriaRich:Lol...one once told me 'I don forget my phone password ' ![]() |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by Samphoenix1: 10:32am On Sep 17, 2018 |
the card wey I load no load |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by Jacqueline22(f): 10:32am On Sep 17, 2018 |
Na the last flash I tk call person d person mistakenly pick am.d person will be like abeg u no fit borrow? No I still Dey owe mtn 1000. |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by deedy111(op): 10:34am On Sep 17, 2018 |
Jacqueline22:Lol u sabi their lines wella, hope say you no dey like dat o |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by Jacqueline22(f): 10:35am On Sep 17, 2018 |
deedy111:No ooo Sometimes if I Dey vex |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by SenhorSean(m): 10:42am On Sep 17, 2018 |
oh, sorry...my fone no dey flash person. |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by daviesblaze(m): 11:36am On Sep 17, 2018 |
I No Get Credit Na 50 kobo remain ![]() |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by Jamariwolff(f): 11:49am On Sep 17, 2018 |
Use my GPA flash instead. |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by Martin0(m): 12:40pm On Sep 17, 2018 |
Jacqueline22:hahahah hahahahaha ![]() ![]() |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by Diamond23(f): 1:03pm On Sep 17, 2018 |
My phone no dey do flashing ![]() |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by 2buffagain(m): 2:21pm On Sep 17, 2018 |
Reminds me of one nigerian that came to vacation in yankee. Nigga asked to borrow my phone because he "wasn't getting signal"...only for him to be making long direct calls to Nigeria upon me giving him .By the time the bill came, he was safely in naija. It is because of situations like these, and more, that I do not host nigerians who come fresh off the plane. |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by deedy111(op): 2:55pm On Sep 17, 2018 |
2buffagain:Bros which side you dey? You get mind run leave us for this hell ![]() |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by anochuko01(m): 2:55pm On Sep 17, 2018 |
"i was just about asking you for the same favour" |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by raquel97: 2:55pm On Sep 17, 2018 |
I no get credit in fact I dey owe MTN 1000# |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by pansophist(m): 3:08pm On Sep 17, 2018 |
I do not distribute my number unnecessarily. Flashing someone (an attempt to make them call back on my number) is contrary to my privacy code. It exposes my number to unwanted callers and has a potential for spamming So therefore, I can't help you. Sorry |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by klenton(m): 3:32pm On Sep 17, 2018 |
I do not distribute my number unnecessarily. Flashing someone (an attempt to make them call back on my number) is contrary to my privacy code. It exposes my number to unwanted callers and has a potential for spamming So therefore, I can't help you. Sorry me: dont worry i will hide your number. |
| Re: Abeg Give Me Your Fone Make I Flash Person ... Reply As A Stingy Neighbors by giftAlone(m): 5:22pm On Sep 17, 2018 |
;Dwith smiles...Eyaa no level o..why u nor telme yestaday? |
Oyah, Abeg give your advise! ( Only Hustlers and people of vast knowledge) • How To Cope With A Stingy Boyfriend? • My Girlfriend Called Me A Stingy Guy • 2 • 3 • 4
Check Out This Comic Female Gown • In Need Of Hacker • 10 Confirmed Fact About Sex And Why You Should Have Sex Often
.