₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,049 members, 8,448,384 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 09:46 AM

Toggle theme

Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesAbeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle (2406 Views)

1 Reply (Go Down)

Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by chiefotota(op): 12:54pm On Oct 05, 2018
We nor know weda Kcee house don turn CBN, but with dis osusu wey he use pose for dis pishure, we dey suspect di guy.

He share dis pishure on Instagram with dis money with di caption “They don’t know”.

But just in case, whistle blowing policy still dey work, make EFCC know se na we for Ototas Palmy Joint fess blow dis whistle.

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/abeg-who-get-dis-osusu-wey-kcee-use-pose-efcc-i-don-blow-whistle/

Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by kestolove95(m): 12:57pm On Oct 05, 2018
Drug pushers
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by Simbaz(m): 1:02pm On Oct 05, 2018
grin oh boy airforce01 come oo food don ready oo, your wink big boy kcee is here

Plus I want to buy a verified Nigerian AdSense account from anybody
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by Kingosytex(m): 1:06pm On Oct 05, 2018
hustle don de pay!!
Chukwu Nna abeg show me way
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by Airforce01(m): 1:10pm On Oct 05, 2018
And I think sey I get money

Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by AgroConsult: 1:16pm On Oct 05, 2018
Damn!
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by ProfGday(m): 2:01pm On Oct 05, 2018
Pls baba God,don't put me to shame,gimme solid money
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by mytime24(f): 3:54pm On Oct 05, 2018
Who him epp angry

Even airforce him boy stil dey roast lipsrsealed
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by lenghtinny(m): 4:10pm On Oct 05, 2018
Airforce01:
And I think sey I get money

Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by falcon01: 7:58pm On Oct 05, 2018
airforce01 is one of their drug smugglers. They have boys distributed working in stealth mode making a lot of dough for them while the boys like airforce01 get al little som'n �
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by jbtobsyn(m): 8:47pm On Oct 05, 2018
falcon01:
airforce01 is one of their drug smugglers. They have boys distributed working in stealth mode making a lot of dough for them while the boys like airforce01 get al little som'n �
Sey you people no get eyes ni. Airforce01 is an imposter. Airforce1 is the real one.
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by falcon01: 8:53pm On Oct 05, 2018
jbtobsyn:
Sey you people no get eyes ni. Airforce01 is an imposter. Airforce1 is the real one.
lol that dude has more than 20 account. A lot of nairalanders do that some get tired some keep pushing forgetting that popular on nairaland is useless as the P in psychology
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by jbtobsyn(m): 9:55pm On Oct 05, 2018
falcon01:
lol that dude has more than 20 account. A lot of nairalanders do that some get tired some keep pushing forgetting that popular on nairaland is useless as the P in psychology
That is not him and these are my observations
1. In Airforce1's post,he always put Too loaded to be empty
2. The imposter doesn't chat like the real Airforce1
3. The imposter is using Airforce1 former pix.
Re: Abeg Who Get Dis Osusu Wey Kcee Use Pose? Efcc, I Don Blow Whistle by falcon01: 10:05pm On Oct 05, 2018
jbtobsyn:
That is not him and these are my observations
1. In Airforce1's post,he always put Too loaded to be empty
2. The imposter doesn't chat like the real Airforce1
3. The imposter is using Airforce1 former pix.
well at least airforce tried since he don get imposter.
1 Reply

EFCC: I Did Not Petition Paul But Jude - Peter OkoyeI Don Japa — Teni Leaves Rivers State After Attack (Video)I Don Blow”, Nobody Can Tell Me Rubbish Again, Burna Boy Reveals234

Tiwa Savage Shows Off Abs In New Photos (PHOTO)The Wedding Gown A Lady Ordered For Online Vs What She Got (photos)Controversial Actress, Xandy Kamel Removes Her Panties On Live TV (photos)