Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos (1396 Views)
| Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos by nairafame(op): 2:45pm On Nov 10, 2018 |
Samuel Perry Popular known as Brodashaggi visit his Grandma in Ijebu Ode, Ogun State after shooting a movie. Brodashaggi took to his Instagram page and share pictures of himself and Grandma with caption below: See more photos http://www.nairafame.com/2018/11/brodashaggi-visit-his-grandma-in-ijebu.html Cc Lalasticlala Cc Fynestboi Cc Seun Cc Mynd44
|
| Re: Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos by Nbote(m): 3:06pm On Nov 10, 2018 |
If he doesn't visit his grandma na my grandma e go visit? I no dey understand d kind of things dat makes news dis days |
| Re: Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos by timibare(m): 3:23pm On Nov 10, 2018 |
Omo!!! This woman go sabi jazz scatter......my pikin jes dey do anytin, leave d rest for me....u go blow Las las |
| Re: Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos by SEGLIZ: 3:56pm On Nov 10, 2018 |
timibare:dat ur flat mouth no go kill u der. aproko like u. she do juju make her children for blow shey, e no better pass the one wey carry her children do contribution? or the wey dey use her otumopo and wings take scatter other people children life because dem blow or dem wan blow. |
| Re: Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos by timibare(m): 4:00pm On Nov 10, 2018 |
SEGLIZ:still saying same thing.....so why u hating? |
| Re: Brodashaggi Visit His Grandma In Ijebu-ode. Photos by SEGLIZ: 4:08pm On Nov 10, 2018 |
timibare:sure you laughed after reading. obvious to show no hating game here, we all need someone's prayer to get to the top, so shall we all get there. |
Tonto Dikeh's Son Kingandre Spotted With His Grandma in Paris (Photos) • Kiddwaya Heads To Village For His Grandma’s Burial (Photo) • Dj Cuppy Poses With Her Grandma In Adorable Photos • 2 • 3 • 4
Many Times 92 Year Old Queen Elizabeth Has Been Spotted Behind The Wheels • Download Series: Game Of Thrones Season 8 EPISODE 01 Mp4/hd Quality • Mercy Johnson And Her Ever Shy Husband On His Birthday,hugged Him Tight(video)