#uglyboyslikeus - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › #uglyboyslikeus (463 Views)
| #uglyboyslikeus by Goodlyhrt(op): 9:51pm On Nov 20, 2018 |
#UglyBoysLikeUs we no too dey chase girls like that, na brothel dey rush us. #UglyBoysLikeUs as we no get girlfriends like dis eh we dey fit wear our boxers for sevens days and seven nights. na smelling boxers dey rush. #UglyBoysLikeUs we no too dey snap pictures like that, na to go photobomb pesin picture with our ugly yellow teeth naim dey rush us. #UglyBoysLikeUs we don peep girls wey dey bath tire even sef to pour me bath water na waste of time. I don lie down flat for swampy dirty bath place just to have a glimpse sotey the idiot girl open door see me hiss then jump and pass me, I still raise eye from where I lie down to see her torn pant mtshew. |
| Re: #uglyboyslikeus by SweetBuns(f): 9:52pm On Nov 20, 2018 |
Goodlyhrt:you need sense |
| Re: #uglyboyslikeus by Goodlyhrt(op): 9:55pm On Nov 20, 2018 |
SweetBuns:bring your pant here for washing |
| Re: #uglyboyslikeus by Timmypromise(m): 9:57pm On Nov 20, 2018 |
only ugly guys can relate |
| Re: #uglyboyslikeus by Nobody: 1:21am On Nov 21, 2018 |
You get mental |
| Re: #uglyboyslikeus by Nobody: 1:33am On Nov 21, 2018 |
Goodlyhrt: ![]() |
Is It Right To Pay My Ex Back This Way? • Law Of Attraction And Dating--advice For Men & Women Approach, Confidence • 29-year-old Boyfriend Stabs 15-year-old Girl To Death