₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,224 members, 8,516,163 topics. Date: Tuesday, 10 November 2026 at 09:18 AM

Toggle theme

#uglyboyslikeus - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › #uglyboyslikeus (463 Views)

1 Reply (Go Down)

#uglyboyslikeus by Goodlyhrt(op): 9:51pm On Nov 20, 2018
#UglyBoysLikeUs we no too dey chase girls like that, na brothel dey rush us.

#UglyBoysLikeUs as we no get girlfriends like dis eh we dey fit wear our boxers for sevens days and seven nights. na smelling boxers dey rush.

#UglyBoysLikeUs we no too dey snap pictures like that, na to go photobomb pesin picture with our ugly yellow teeth naim dey rush us.

#UglyBoysLikeUs we don peep girls wey dey bath tire even sef to pour me bath water na waste of time. I don lie down flat for swampy dirty bath place just to have a glimpse sotey the idiot girl open door see me hiss then jump and pass me, I still raise eye from where I lie down to see her torn pant mtshew.
Re: #uglyboyslikeus by SweetBuns(f): 9:52pm On Nov 20, 2018
Goodlyhrt:

you need sense
Re: #uglyboyslikeus by Goodlyhrt(op): 9:55pm On Nov 20, 2018
SweetBuns:
you need sense
bring your pant here for washing
Re: #uglyboyslikeus by Timmypromise(m): 9:57pm On Nov 20, 2018
only ugly guys can relate
Re: #uglyboyslikeus by Nobody: 1:21am On Nov 21, 2018
You get mental
Re: #uglyboyslikeus by Nobody: 1:33am On Nov 21, 2018
Goodlyhrt:
#UglyBoysLikeUs we no too dey chase girls like that, na brothel dey rush us.

#UglyBoysLikeUs as we no get girlfriends like dis eh we dey fit wear our boxers for sevens days and seven nights. na smelling boxers dey rush.

#UglyBoysLikeUs we no too dey snap pictures like that, na to go photobomb pesin picture with our ugly yellow teeth naim dey rush us.

#UglyBoysLikeUs we don peep girls wey dey bath tire even sef to pour me bath water na waste of time. I don lie down flat for swampy dirty bath place just to have a glimpse sotey the idiot girl open door see me hiss then jump and pass me, I still raise eye from where I lie down to see her torn pant mtshew.
grin grin
1 Reply

• 2 • 3 • 4

Is It Right To Pay My Ex Back This Way? • Law Of Attraction And Dating--advice For Men & Women Approach, Confidence • 29-year-old Boyfriend Stabs 15-year-old Girl To Death