I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa - Autos (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa (3004 Views)
| Re: I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa by dannybrasky(m): 7:50pm On Apr 25, 2019*. Modified: 6:48am On Apr 26, 2019 |
Only in naija person go break law,still carry chewing stick put for mouth dey beat chest say law breaking na real deal! Country hard,everybody dey look for wetin to chop,agreed!! But no be say person go come out say I break law to earn a living! see chest beating. O.P needs to see a dr.jodecibmw:
|
| Re: I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa by timifakay(m): 8:19pm On Apr 25, 2019 |
jodecibmw:There will always be a market for any product on sale. Whether good or bad. dannybrasky:He get one group chat wey I dey, person been ask for how to go about police records clearance to prove say he no be criminal... A member talk say he sabi person wey fit forge am for him, I just weak that day. |
| Re: I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa by dannybrasky(m): 8:20pm On Apr 25, 2019 |
The poster don do Usain bolt ![]()
|
| Re: I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa by dannybrasky(m): 8:21pm On Apr 25, 2019 |
Fact!! But people should know what dey are paying for. timifakay: |
| Re: I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa by dannybrasky(m): 8:25pm On Apr 25, 2019 |
@bolded ![]() timifakay: |
| Re: I Buy And Clear Cars In Cotonou & Apapa by obekediamondfuto(m): 4:54am On Apr 26, 2019 |
agreed...... the guy was very coordinated sha, with his kind words ET all..... but MONEY IS MONEY! na this kinds people deh train politicians on how to be humble before election..... pay this guy money naw, the whole attitude go just change immediately.... that's why I like dealing with real guys.... |
Buy Cars From Cotonou At Cheaper Rates • Why You Should Not Buy A Car In Cotonou • I Want To Buy A Car In Cotonou - How To Import Cars From Cotonou To Nigeria • 2 • 3 • 4
American Used 2005 Toyota Corolla Sports For Sale • ⭕⭕⭕Sold sold sold foreign Used 2007 Toyota Avalon For Sale⭕⭕⭕ • CLEAN 6 MONTHS USED 2010 CAMRY 1.750M
see chest beating. O.P needs to see a dr.