Your Own Gods - Christianity Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Christianity Etc › Your Own Gods (555 Views)
| Your Own Gods by HappyPagan(op): 11:19am On Oct 27, 2019 |
your own na 'g' Their own na "G" allah and yaweh na dem be your Gee's the one wey resemble you na apology na so dem teach you na wetin you sabi all their heroes na your hero wetin dem trow way chop, na im you like wetin you sabi na fasting, and prayer if prayer na email, god spam for don full with naija people prayer. "god this god that" na we carry supernatural, to keep bulb on 24 hours pass our sabi prayer fit move mountain but e no fit charge phone chai no light o, i cover my transformer with the blood of Jesus, fresh anointing to release volts from zion na darkness you go dey small headache worry you, wey that olive oil, drink am one, drink am two, quote 3 John 2 Fear don full all una body, everything na winch and satan, everything na supernatural, everything na super-you all your head na Bible, adam and eve wetin be your story, you no sabi all their david, solomon, and moses na wetin you carry, na wetin you sabi |
| Re: Your Own Gods by urahara(m): 12:28pm On Oct 27, 2019 |
HappyPagan:Daaaaaaiimmmnnn |
| Re: Your Own Gods by urahara(m): 12:28pm On Oct 27, 2019 |
Lala pls take this to Zion. |
| Re: Your Own Gods by EmperorHarry: 3:29pm On Oct 27, 2019 |
I totally dig these pieces mahn! |
| Re: Your Own Gods by HappyPagan(op): 7:36pm On Oct 27, 2019 |
| Re: Your Own Gods by HappyPagan(op): 7:36pm On Oct 27, 2019 |
EmperorHarry:thanks bro. |
| Re: Your Own Gods by urahara(m): 2:25am On Oct 28, 2019 |
HappyPagan:Bra. You spoke mad truth in a very mad poetic way. |
| Re: Your Own Gods by HappyPagan(op): 9:14am On Aug 23, 2020 |
Bump. |
10 Fallacies Theist and deist Use To Defend The Existence Of God/gods • The Destruction Of New York Twin Towers Was A Sacrifice To The gods? (proofs) • How Yahweh, Allah And Other 'gods' Were Created • 2 • 3 • 4
Sermon: Walk By Faith – Bishop TD Jakes • Religion, Gradually Fading Away. • Is Miracles Not Working Anymore (coronavirus Pandemic)