₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,143 members, 8,448,847 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:43 PM

Toggle theme

May God Forgive Us - Christianity Etc - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralChristianity EtcMay God Forgive Us (333 Views)

1 Reply (Go Down)

May God Forgive Us by Andywinnie(op): 1:03pm On Nov 26, 2019
1. Na wit d crumbled
notes we receive as
change from d
peppersoup/fish joints
we de carry for pocket
go do offering for
church o
2. If no be sake of our
new dress wey we
wan show off some
for no go
3. One madam sef de go
church today just to
monitor d gals wey de
greet him husby afta
service
4. Some dey inside sef
but no de hear pastor
na chat dem dey on
dem BB for church!
5. Some guy sef de go
because dem keep
appointment wit one
fyn baby to meet afta
service
6. For north here some
dey bed because of
harmattan cold,
forgetting God fit show
dem d cold weather of
mortuary!
7. Anoda set sef dey
house because of
hangover, dem rock into
God's own tym o
8. Some sef no go because
dem dey hotel room wit
concubine, dem dey
watch TB Joshua nude
for bed o n sayin, this
na powerful man of
God!
9. Some madam dey
inside church but no de
hear pastor because she de
jealous d dress d nxt
woman wear
10. But if God come
carry one small calamity
jam us we go de cry
say God, wetin we do?
11. Some no fit go because
dem do poilitical
meetings till dis
morning on how dem go
ruin our lives
12. God forgive us for naija o,
we ear thick sotey we
no de hear again o.
Re: May God Forgive Us by imiski(m): 1:19pm On Nov 26, 2019
My guy church nah scam.
Re: May God Forgive Us by Andywinnie(op): 3:33pm On Nov 26, 2019
imiski:
My guy church nah scam.
Depends on your church and your conviction.
Re: May God Forgive Us by imiski(m): 3:44pm On Nov 26, 2019
Andywinnie:
Depends on your church and your conviction.
To me all of them. No offence but Christianity is the white man's religion.
1 Reply

Why Are The Dead Taken To Church For Prayers; Does God Forgive Sins After Death?Will GOD Forgive A Wicked Man/Woman Who Has Killed So Many Innocent People?If We Ask For The Forgiveness Of God Before We Die, Will God Forgive us ?234

Watch Winners’ Chapel 2019 Crossover Service Live OnlineOpen Heavens Daily Devotional 04/01/2020Daddy Freeze & Sunday Adelaja Not Wrong For Firing Pastors - James Austine