₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,389 members, 8,445,252 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 05:13 PM

Toggle theme

Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) - Crime (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCrimeYahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) (41818 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by vickyhow(m): 8:27am On Nov 19, 2019
Kelblaq:
Ah need someone that will put me through in this Yahoo biz...

I don open Facebook tire, dem dey block even Pinterest sef wey one guy say make i dey bomb, that one too still dey tear me. embarassed

Someone should come for my rescue biko cry I ready to loyal to any person wey Sabi the matter to put me through...
Quote me on a dead thread, drop your no. Lemme add u up on WhatsApp
Let's chat Work!!
Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by baratech: 8:36am On Nov 19, 2019
Na wa o
Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by Chuky7(m): 8:42am On Apr 11, 2020
vickyhow:
Quote me on a dead thread, drop your no. Lemme add u up on WhatsApp Let's chat Work!!
na the matter I wan reason
Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by Chuky7(m): 8:45am On Apr 11, 2020
Kelblaq:
Ah need someone that will put me through in this Yahoo biz...

I don open Facebook tire, dem dey block even Pinterest sef wey one guy say make i dey bomb, that one too still dey tear me. embarassed

Someone should come for my rescue biko cry I ready to loyal to any person wey Sabi the matter to put me through...
G vicky put u through...pm make we reason
Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by Kelblaq(m): 5:52pm On Apr 12, 2020
Chuky7:
G vicky put u through...pm make we reason
replied!
Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by Chuky7(m): 6:04pm On Apr 12, 2020
Kelblaq:
replied!
Make I drop my number make we reason?
Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by Kelblaq(m): 8:59pm On Apr 12, 2020
Chuky7:
Make I drop my number make we reason?
I don reply your email, bros... Hope you wan teach me?
Re: Yahoo Yahoo Apprentice In Ibadan Bags Six Months Imprisonment (Photo) by Alvin212(m): 2:51pm On Apr 13, 2020
Chuky7:
Make I drop my number make we reason?
Make una reason me.


I wan start bombing

Even if na gift card I no mind collect
1 2 3 Reply

Man Who Raped A Goat To Death In Malaysia Faces 20 Years Imprisonment (Photo)72-Year-Old, 42-Year-Old Men Rape 17-Year-Old Nurse Apprentice In Ekiti HospitalPort Harcourt Yahoo Boy Sentenced To 6 Months Imprisonment (Photo)234

Wife Who Was Killed With Children By Her Husband In Edo (Photos)Pepper In Vagina Saga: No Phone Was Missing, Police CPLawyer Caught manipulating a 9-yr-old Girl In Court Premises