Na The Matter We Dey Solve Oooo... - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Na The Matter We Dey Solve Oooo... (1021 Views)
| Na The Matter We Dey Solve Oooo... by ezechi24(op): 11:07pm On May 28, 2020 |
yahoo boy dey charge phone for parlour..... client video call.... papa pick call tell client say my pickin dey baff ....na the matter we dey solve for area since morning oo.... mk una clear us the matter we una dey solve for una area ... |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by Staphylococcus: 11:11pm On May 28, 2020 |
You are all jobless in that area. You guys are too idle and need legitimate jobs |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by ezechi24(op): 11:14pm On May 28, 2020 |
Tailor use one colonel Sallah clothes do face mask � for sale.... Na d matter we d settle since sallah day... Right now we d defence headquarters.... |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by ezechi24(op): 11:15pm On May 28, 2020 |
Staphylococcus:e be like say staphylococcus don't enter your brain |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by Iamsegzy25: 11:16pm On May 28, 2020 |
Police officer don give boko haram pikin belle, na the matter we still dey try settle for my street. I'll be right back |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by Criptofxt10: 11:26pm On May 28, 2020 |
lolx |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by Lyydia(f): 8:49am On May 29, 2020 |
dat is how God works |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by AsEnemali(m): 2:24pm On May 29, 2020 |
Staphylococcus:stretch mark dey worry u for heart |
| Re: Na The Matter We Dey Solve Oooo... by Lipslikecandy11(m): 2:39pm On May 29, 2020 |
ezechi24:Yahoo boy go charge him phone for him neighbor house.... Him client call am the neighbor pick him call tell the client say him dey charge him phone for him house.... We still dey dere dey settle the matter.... |
Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? • I Don't Know Why Girls Dey Fear This Guy?? Na The Upcoming Vdm • Ashawo Na The Best! • 2 • 3 • 4
Nigerian Man Shares Photos Of The Sores Around His Mouth After MouthAction (pic) • Powerful Ghanian organic 3-in-1 Body Cream • Woman Twerks On Top Of Half-opened Coffin As Funeral Takes Strange Turn (video)
dat is how God works