Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,659 members, 7,840,613 topics. Date: Sunday, 26 May 2024 at 10:31 AM

My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year - TV/Movies - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year (14690 Views)

DJs Who Have Performed At Big Brother Naija Saturday Party / Man Strips At Big Brother Naija Audition After Being Tired Of Waiting / Slay Queen Climbs Fence At Big Brother Naija Audition (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Go Down)

My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by kenzysmith: 2:58pm On Jul 20, 2020
The truth about the process of choosing BBNaija housemates. I fell for their scam by obtaining their form for two years in a row 2018 and 2019.

When I went for audition, if you see crowd. I went to the venue by 5am, the place still full. I was taken to a room and was asked stupid questions like do you have bank account, instagram accounts, Twitter acctount, how many followers do I have?

What is your plan when you win the money? I told them i never enter you done dey ask my plans. The girl wey dey ask me i just dey look her boobs dey salivate.

They told me if am picked, I should not tell anybody in my family and friends that I should not annouce it on social media. For my mind na so i wan use take turn celebrity. They said I should keep checking my email if i got their message so a lady asked me to sign in a register and put my number, mail address and my manager number.

Money I go use buy confirm food for house na use buy their rubbish form. If u see the gator wey i put for my new long sleeve is enough to peel an orange. Chai Ebuka and co if i call ogun now una go say i wicked.

56 Likes 2 Shares

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Humanoid01(m): 3:29pm On Jul 20, 2020
.

74 Likes 2 Shares

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Aguemma(m): 6:00pm On Jul 20, 2020
Lol
How much was the form then?

14 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Jacqueline22(f): 6:06pm On Jul 20, 2020
Lol maybe them think say you wan come win soul for God for bbn house.
Or them Dey fear say no go let other housemates see iron tk press cloth. Since your gator sharp like my Spartacus sword

20 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by kenzysmith: 6:34pm On Jul 20, 2020
Aguemma:
Lol

How much was the form then?
the form na 7800 plus registration 1000 if i add my tfair plus my new long slevees every thing wey i spend 14000

54 Likes 2 Shares

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by bigpicture001: 6:44pm On Jul 20, 2020
OP honestly speaking, they asked you the right questions.......

T. V reality shows need large viewers base. Nobody want to watch a dull nobody without any history...

They needed you to not announce you are in B4 them so it doesn't cause chaos or undue advantage over the other contestants....

Well, I know for sure that slots are sold and bought... That's y I never ask anyone not in the entertainment industry to bother

You got served!

49 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by kenzysmith: 6:58pm On Jul 20, 2020
bigpicture001:
OP honestly speaking, they asked you the right questions.......

T. V reality shows need large viewers base. Nobody want to watch a dull nobody without any history...

They needed you to not announce you are in B4 them so it doesn't cause chaos or undue advantage over the other contestants....

Well, I know for sure that slots are sold and bought... That's y I never ask anyone not in the entertainment industry to bother

You got served!
who told u i was dull mr kw it all? How wish i was picked omoshola and efe pigin dey learn wey my own dey i would ve been the star of that show cause quarell and controversy na my second name i even thrilled them at the audition if only i was pick mercy and tacha won't shine cause i go use mouth finish them i come sabi rap join those guys re fraudsters.

27 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by bigpicture001: 7:06pm On Jul 20, 2020
kenzysmith:
who told u i was dull mr kw it all? How wish i was picked omoshola and efe pigin dey learn wey my own dey i would ve been the star of that show cause quarell and controversy na my second name i even thrilled them at the audition if only i was pick mercy and tacha won't shine cause i go use mouth finish them i come sabi rap join those guys re fraudsters.

It is well, dey usually sell d slots

7 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Hypnotise: 9:26pm On Jul 20, 2020
This big brother of a thing ehn, e no dey allow people think. Some people are even addicted.
Op. they can't choose you nau. Who you? Where you from?
This is Nigeria. Everything is connection.

25 Likes 1 Share

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by MajesticKris: 10:40pm On Jul 20, 2020
imagine after sending me a mail, I couldn't find the same mail in my mail box...
if not say I screenshot the mail..... na scam abegi

2 Likes 1 Share

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Blazebond(m): 11:18pm On Jul 20, 2020
kenzysmith:
The truth about the process of choosing bbninja housemates i fell for their scam by obtaining their form for two years in a row 2018 and 2019 when i went for audition if u see crowd i went to the venue 5am the place still full. i was taking to room ask stupid questions like do u ve bank account,instagram accounts ,twitter acct how many followers do i ve? what is your plans when u win the money i told them i never enter u done dey ask my plans the girl wey dey ask me i just dey look her boobs dey salivate, they told me if am pick i should not tell anybody in my family and friends that i should nt annouce it on social media for my mind na so i wan use take turn celebrity they said i should keep checking my email if i got their message so a lady ask me to sign in a register and put my number, mail address and my manager number. Money i go use buy comfirm food for house na use buy their rubbish form. If u see the gator wey i put for my new long sleeve is enough to peel an orange chai ebuka and co if i call ogun now una go say i wicked.

Hahahahahahahahahaha.

2 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by kiddkash(m): 11:18pm On Jul 20, 2020
kenzysmith:
The truth about the process of choosing bbninja housemates i fell for their scam by obtaining their form for two years in a row 2018 and 2019 when i went for audition if u see crowd i went to the venue 5am the place still full. i was taking to room ask stupid questions like do u ve bank account,instagram accounts ,twitter acct how many followers do i ve? what is your plans when u win the money i told them i never enter u done dey ask my plans the girl wey dey ask me i just dey look her boobs dey salivate, they told me if am pick i should not tell anybody in my family and friends that i should nt annouce it on social media for my mind na so i wan use take turn celebrity they said i should keep checking my email if i got their message so a lady ask me to sign in a register and put my number, mail address and my manager number. Money i go use buy comfirm food for house na use buy their rubbish form. If u see the gator wey i put for my new long sleeve is enough to peel an orange chai ebuka and co if i call ogun now una go say i wicked.
you sef wan be celebrity?

you wan join the people wey you dey call Ashawo?
maybe nairalanders go vote you

17 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by punisha: 11:53pm On Jul 20, 2020
So u will go and start screaming warri warri upandan Abi....
God be praised.
If u like go and buy 2021-2040 form u won't still be chosen.
I have marked ur face. grin

41 Likes 3 Shares

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by kenzysmith: 2:18am On Jul 21, 2020
punisha:
So u will go and start screaming warri warri upandan Abi....
God be praised.
If u like go and buy 2021-2040 form u won't still be chosen.
I have marked ur face. grin
oga na winch dey warri u no make me swear 4 u o if i go there go allow warri he consign u?

4 Likes 1 Share

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Nobody: 2:39am On Jul 21, 2020
Lols
Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by 1beat(m): 3:17am On Jul 21, 2020
people are not pick on merit on any show in Nigeria

13 Likes 1 Share

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by phemmyfour: 5:14am On Jul 21, 2020
O fe di yeyebrity overnight

1 Like

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by DoubleEngine007: 5:35am On Jul 21, 2020
grin Op yav suffered.

3 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by punisha: 7:16am On Jul 21, 2020
kenzysmith:
oga na winch dey warri u no make me swear 4 u o if i go there go allow warri he consign u?


How can I allow u to go and embarrass us?

6 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by paulolee(m): 7:31am On Jul 21, 2020
i think you weren't selected mayb because you weren't lucky or you didnt meet the required necessities to take part or maybe that bea been know say u dey salivate while looking her boobs and she think say if them select you, you fit go disgrace nigeria on national t.v by doing vaseline things when you see bigger boobs like Tasha own..
sorry for that 14k wey you for take do better thing..

5 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by austine4real(m): 8:06am On Jul 21, 2020
Haha
Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Phenomenal16(f): 8:14am On Jul 21, 2020
Is mainly for d elites.. Kpele

1 Like

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Melaye(f): 9:49am On Jul 21, 2020
DoubleEngine007:
grin Op yav suffered.
nutmeg cool

2 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Slawormir: 10:31am On Jul 21, 2020
Damnnnnn niggarrr
Isoright

Common sense supposed tell everyone say bbnaija selection na arrangeee

2 Likes

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by money121(m): 10:31am On Jul 21, 2020
Ok

1 Like

Re: My Experience At Big Brother Naija Audition Last Year by Blaze232(m): 10:32am On Jul 21, 2020
Don't loose hope my dear... Keep the fire burning

(1) (2) (3)

Afrocandy's Destructive Instinct Full Movie Now On Sale. Says She Is A Proud Mum / Yvonne Evicted From The Big Brother Titans House / Yuletide: Nigerians Spent N359 Million In Cinemas

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.