Stats: 3,167,077 members, 7,867,091 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 10:36 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5123624 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (535) (536) (537) (538) (539) (540) (541) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 2:41am On Jul 25, 2020 |
Wetin I see ![]() Kayode put that thing back ![]() Husband n wife |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:41am On Jul 25, 2020 |
Eric dey kiss Lilo cheek, dem dey whisper to each other. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 2:43am On Jul 25, 2020 |
InSanety:That hörny girl just want to do it by all means Eric nia just dey fall hand |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Should: 2:43am On Jul 25, 2020 |
InSanety:how come I didn't see this on time ![]() ![]()
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 2:47am On Jul 25, 2020 |
This one na girl abi guy ass ? No be praise be this? ![]() ![]()
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by andycoal40(m): 2:54am On Jul 25, 2020 |
MMXX: Omo i cnt o; if na me |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aigmax(m): 2:58am On Jul 25, 2020 |
Should:This guy ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 3:11am On Jul 25, 2020 |
Eric and Lilo. It's me you people this morning |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 3:11am On Jul 25, 2020 |
Why Kayode dey do like this na ![]() I felt Lilo and Eric were about to kiss and Kay deprived me of that view. ![]() ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Should: 3:14am On Jul 25, 2020 |
Is this how I entered kirikiri like hushpupi and I never blow.. I will sha not drop soap, cos word on the street tells Matilda is behind bars ![]() ![]() 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 3:16am On Jul 25, 2020 |
Should:It's harsh on these streets. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by andycoal40(m): 3:18am On Jul 25, 2020 |
Lhimeet: They did joor |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by RTSC: 3:33am On Jul 25, 2020 |
BTW, I thought Katrina is 28 and wathoni is 29 . Why was Katrina now saying that wathoni is not her mate and should not call her by name. Are they using football age? 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by RTSC: 3:36am On Jul 25, 2020 |
Lhimeet:E no go better for them if dem no fucckkk. Two mad people. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by chic2pimp(m): 3:59am On Jul 25, 2020 |
I saw this on twitter and I almost died of Laughter. Ibkayee since you brought me here, this is all yours ![]() ![]() ![]() ![]() https://twitter.com/i/status/1286804400808353793 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 4:05am On Jul 25, 2020 |
Dannyxy: Laycy, not Conlu |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 5:17am On Jul 25, 2020 |
ArchAngeI:You no get clear version of this thing.? 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Liposure: 5:36am On Jul 25, 2020 |
RTSC:maddoh |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 5:56am On Jul 25, 2020 |
spinna:Noooo the Queen mother of the coven and her apostle must not leave...they have had enough peace.....It's time for some war ![]() Lady Katrina and Lucy kudos.. lock ur victim out sef if need arises....This is what I signed up for ![]() 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by danie09(m): 6:12am On Jul 25, 2020 |
What is Eric and lilo doing ? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 6:19am On Jul 25, 2020 |
InSanety:I tire o... ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 6:21am On Jul 25, 2020 |
MamBi: ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 6:21am On Jul 25, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by thatigboman: 6:22am On Jul 25, 2020 |
RTSC:katrina is 26 sef |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 6:24am On Jul 25, 2020 |
thatigboman:Wow the iron lady is just 26...She strong o |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 6:25am On Jul 25, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 6:28am On Jul 25, 2020 |
Beorn:Who marry old cargo...mstchwwww Shiloh got her. I don't like when someone is handicapped and still feeling on top of the world..A huge turn off. She ka3na same watsaap group. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 6:40am On Jul 25, 2020 |
spinna:E pain them pass... ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by switlily25(f): 6:42am On Jul 25, 2020 |
Amya: 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 6:43am On Jul 25, 2020 |
InSanety:That one major thing women use to get deep into us... ![]() U be hard man,u be hard man no be when u see a babe u like the cry o 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (535) (536) (537) (538) (539) (540) (541) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |