Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2453) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (3230448 Views)
1 2 3 ... 2450 2451 2452 2453 2454 2455 2456 ... 4901 (Go Down)
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Chidexter(m): 12:13pm On Jul 31, 2020 |
B933TETQPPPPRP-3804338 Fund search ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FaAbokiWithSuit(m): 12:13pm On Jul 31, 2020 |
Chidexter:VILLAGE IN ADVANCE ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by alabimustcry: 12:13pm On Jul 31, 2020 |
adunni one game is about to cast |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Chidexter(m): 12:17pm On Jul 31, 2020 |
FaAbokiWithSuit:I hope it's a joke, cos Nigerians too get bad mouth and that's what stopped me from comming here anymore. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:18pm On Jul 31, 2020 |
alabimustcry:e be like say you don dey wait for her downfall |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by triggaSG(m): 12:22pm On Jul 31, 2020 |
Adunni game cast...e no cast...men Dem lose 5k out of 400k+ wey dey account already...so we move again....lol....smh...the joy in rushing to say somebody's game has casted....where does it come from? hailings. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:24pm On Jul 31, 2020 |
alabimustcry:The guy wey drop d game here should be held responsible, I tell m say this ground no good |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:25pm On Jul 31, 2020 |
Chidexter:una dey try oh!! Over 80odds for today |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Joeblaze26(m): 12:25pm On Jul 31, 2020 |
youngcee:Happy Birthday bro...No Giveaways? ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:26pm On Jul 31, 2020 |
Chidexter:na every tin dey pepper una 4 body. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 12:28pm On Jul 31, 2020 |
na wa o Australia and China match which are live now...dey no gree play o1.5 ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:29pm On Jul 31, 2020 |
Joeblaze26:bloda no money for man hand oh! But i go still celebrate am wit pussy,if u dey imo,come portharcorut road,hospital junction. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by alabimustcry: 12:31pm On Jul 31, 2020 |
techmaster092:laugh don kill me |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:31pm On Jul 31, 2020 |
techmaster092:dix ground no good but ppl dey win...oga blame ur pessimist sef..dont ever think another person is responsible for ur failure!! Ingrates and slowpokes sef dey talk ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 6ixT8: 12:32pm On Jul 31, 2020 |
deep down some peeps have no business punting, if you can independently forecast 2odd. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:35pm On Jul 31, 2020 |
youngcee:I can see u r not sound enough to decipher a joke,have been saying this since yesterday only u took it serious, u have d smallest reasoning ability here, go to education section Pls, but I didn't even quote u so get d hell out |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:36pm On Jul 31, 2020 |
alabimustcry:Lolzzzz |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by alabimustcry: 12:36pm On Jul 31, 2020 |
triggaSG:what about punter that borrow money to stake? Or the greedy punter that stake high money? |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:37pm On Jul 31, 2020 |
6ixT8:and if somebody post game and it goes wrong,they will start ranting and blaming others for their misfortune. fools forming wise. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Chidexter(m): 12:37pm On Jul 31, 2020 |
youngcee:Ignored. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:40pm On Jul 31, 2020 |
techmaster092:u call dat a joke? U must b stupid...u need to educate urself so as to avoid future embarressment. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by triggaSG(m): 12:40pm On Jul 31, 2020 |
"what about punter that borrow money to stake?" dfkm....wtf....18+....different warnings abound. adults should start thinking like adults. lol. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Variable: 12:40pm On Jul 31, 2020 |
youngcee:Rubbish talk. If u no ready play game leave am make others play. Wetin the guy don win and People wey him don help here plenty. Where u been dey when d nigga dey show people love with giveaways. Abeg shift. Person dey help yet u still no like an. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:40pm On Jul 31, 2020 |
Chidexter: ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:43pm On Jul 31, 2020 |
Variable:u b fool and i can decipher that from ur inconsequential comment...u av being noticed,oya crawl back to ur dirty hole. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Joeblaze26(m): 12:46pm On Jul 31, 2020 |
youngcee:Lol you're funny...P***y is the least of my worries right now....Have a Nice Day! |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:47pm On Jul 31, 2020 |
Fvckhead everywhere....uneducated nitwits. |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by alabimustcry: 12:48pm On Jul 31, 2020 |
YEH! Adunni don kill me LAPO money, Alabi return my money or i die |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:48pm On Jul 31, 2020 |
Joeblaze26:gbayi!! U ar mouthed. ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 12:50pm On Jul 31, 2020 |
alabimustcry:irony, alabi must cry but na u dey cry ![]() |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FaAbokiWithSuit(m): 12:50pm On Jul 31, 2020 |
Chidexter:I edited yours Booking Number: ZJWQZCD |
| Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MMXX: 12:50pm On Jul 31, 2020 |
In golf which other word refers to the terminology "A whole in one"? |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13



