I Will Be So Happy If I See Help That Can Make My Wish Come Through - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › I Will Be So Happy If I See Help That Can Make My Wish Come Through (373 Views)
| I Will Be So Happy If I See Help That Can Make My Wish Come Through by konjifide(op): 11:17pm On Sep 09, 2020 |
Make una help me out na like this job wey i dey manage this man don decide to close am o. Abeg make person help me i wan go into learning of Barbing then i go use the night learn small coding but like this i no even get shishi to start. I need to get form 1k and pay upfront of 5k and subscription to start learning my IT skills through youtube videos but i no get shishi. Big men make una help me abeg make me sef blow small bcus like dx even as i dey see ladies i no even fit approach them for Bleep bcus i no get job to boost my self esteem... Please bosses help me out with some token to start i know say scammers don spoil things for us that need help. Pls help a young nigga in his early 20s |
| Re: I Will Be So Happy If I See Help That Can Make My Wish Come Through by Halfamilli: 11:21pm On Sep 09, 2020 |
I'm in my early twenties too and I'm planning to learn IT skill and all I have been doing to raise the money is manson work. you can make up to 2k per day and save 1k. After few days, you will see the reason why you don't have to beg.... |
| Re: I Will Be So Happy If I See Help That Can Make My Wish Come Through by Jimbadly: 4:19am On Sep 10, 2020 |
Halfamilli:Tell him o. |
| Re: I Will Be So Happy If I See Help That Can Make My Wish Come Through by Jimbadly: 4:22am On Sep 10, 2020 |
konjifide: ![]() |
| Re: I Will Be So Happy If I See Help That Can Make My Wish Come Through by Mleeperbother: 9:21am On Oct 09, 2020 |
konjifide:How many hours you go learn the barbing? |
What My Daughters Said To Me That Made Me So Happy As A Father • I See My Wife As Another Man's Wife. • God will come through for me • 2 • 3 • 4
A Very Unusual Q & A | Fun Q & A • Christmas 2020!!!!!!!!!! • Dream Meaning Of Money
