₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,937 members, 8,447,811 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:02 AM

Toggle theme

I Dey Find Work O! - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralJobs/VacanciesI Dey Find Work O! (523 Views)

1 Reply (Go Down)

I Dey Find Work O! by Deejay1000(op): 11:34pm On Sep 10, 2020
My people make una EPP me o.
I know say corona virus matter tanda for ground gidigba. But me still dey find jab o. I dn tire to dey stay for house nothing nothing... Hunger sef wn kill pesin if no be this MTN #200 for 1week data plan ehn man for dn kpai o.

The job situation in this country is critical millions of youths like me are out there with no hope of getting a job, even the available ones if u no get connection Oyo for you..
Chai wetin man go do?

Anyways to cut the long story short I'm looking for a job pls o u can connect me with someone that knows someone no problem.

I'm a graduate of computer science... I also do graphics design with adobe Photoshop.. I can also build websites with wordpress, Microsoft office suite...
Even if na offline job set I go do am. Biko o someone should come to my aid
God bless y'all .

Re: I Dey Find Work O! by seyosci: 12:32am On Sep 11, 2020
Hello,

Please send your resume to me.

Email: howfarlabs@gmail.com
Re: I Dey Find Work O! by Deejay1000(op): 12:43am On Sep 11, 2020
seyosci:
Hello,

Please send your resume to me.

Email: howfarlabs@gmail.com
Done sir.
1 Reply

Dey Find Work O, Even If Na Site Work As Labour With Daily Pay.I Dey Find Work O, Even If Na Site Work As Labour With Daily Pay.I Dey Find Work234

Credit Officer Urgently NeededAccess Bank Plc Accelerator Internship Program 2021I Need A Content Writer